Difference between revisions of "odeshi"

 
Line 13: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* [[charm]] or juju wey no dey let bullet enter person body.
 
* [[charm]] or juju wey no dey let bullet enter person body.
:* {{ux|dv|Nothing dey happen. '''Odeshi''' dey.|(Everything is fine I’m fortified with a charm.)}}
+
:* {{ux|dv|Nothing dey happen. '''odeshi''' dey.|(Everything is fine I’m fortified with a charm.)}}
:* {{ux|dv|E no matter di kind bullet dem shoot me, Baba don give me '''Odeshi''' .|(It doesn’t matter the bullet shot at me, the priest has fortified me.)}}
+
:* {{ux|dv|E no matter di kind bullet dem shoot me, Baba don give me '''odeshi''' .|(It doesn’t matter the bullet shot at me, the priest has fortified me.)}}
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Person wey be sey e no [[send]] anybody or anyting.
 
* Person wey be sey e no [[send]] anybody or anyting.
:* {{ux|dv| Wetin my eyes don see for dis life don turn me to '''Odeshi'''.|( My experience in life has made me unfeeling about many things.)}}
+
:* {{ux|dv| Wetin my eyes don see for dis life don turn me to '''odeshi'''.|( My experience in life has made me unfeeling about many things.)}}
:* {{ux|dv|Love medicine no go fit work, I be correct '''Odeshi!'''.|(Love charm will not work on me, I am immune.)}}
+
:* {{ux|dv|Love medicine no go fit work, I be correct '''odeshi!'''.|(Love charm will not work on me, I am immune.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[juju]]
 
* [[juju]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''Impenetrable Charms'', ''immunity''
 
* English: ''Impenetrable Charms'', ''immunity''

Latest revision as of 07:12, 7 March 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Igbo o di e shi (It does not leak)

Pronunciation

  • ɔ̀dêʃí


Noun

  • charm or juju wey no dey let bullet enter person body.
  • Nothing dey happen. odeshi dey.  — (Everything is fine I’m fortified with a charm.)
  • E no matter di kind bullet dem shoot me, Baba don give me odeshi .  — (It doesn’t matter the bullet shot at me, the priest has fortified me.)

Adjective

  • Person wey be sey e no send anybody or anyting.
  • Wetin my eyes don see for dis life don turn me to odeshi.  — ( My experience in life has made me unfeeling about many things.)
  • Love medicine no go fit work, I be correct odeshi!.  — (Love charm will not work on me, I am immune.)

Synonyms

Translations

  • English: Impenetrable Charms, immunity