Difference between revisions of "odeshi"
(→Naija) |
|||
(6 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * [[ | + | * [[odieshi]], [[odechi]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: '' | + | From: Igbo ''o di e shi'' (It does not leak) |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * ɔ̀dêʃí |
<sm2>pcm-ng-odeshi.f.ogg</sm2> | <sm2>pcm-ng-odeshi.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>pcm-ng-odeshi.m.ogg</sm2> | <sm2>pcm-ng-odeshi.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * [[charm]] or juju wey no dey let bullet enter person body. |
− | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv|Nothing dey happen. '''odeshi''' dey.|(Everything is fine I’m fortified with a charm.)}} |
− | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv|E no matter di kind bullet dem shoot me, Baba don give me '''odeshi''' .|(It doesn’t matter the bullet shot at me, the priest has fortified me.)}} |
− | * | + | |
− | :* {{ux|dv| | + | ===Adjective=== |
+ | * Person wey be sey e no [[send]] anybody or anyting. | ||
+ | :* {{ux|dv| Wetin my eyes don see for dis life don turn me to '''odeshi'''.|( My experience in life has made me unfeeling about many things.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv|Love medicine no go fit work, I be correct '''odeshi!'''.|(Love charm will not work on me, I am immune.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[juju]] | + | * [[juju]] |
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''Impenetrable Charms'', ''immunity'' |
Latest revision as of 07:12, 7 March 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Igbo o di e shi (It does not leak)
Pronunciation
- ɔ̀dêʃí
Noun
- charm or juju wey no dey let bullet enter person body.
- Nothing dey happen. odeshi dey. — (Everything is fine I’m fortified with a charm.)
- E no matter di kind bullet dem shoot me, Baba don give me odeshi . — (It doesn’t matter the bullet shot at me, the priest has fortified me.)
Adjective
- Person wey be sey e no send anybody or anyting.
- Wetin my eyes don see for dis life don turn me to odeshi. — ( My experience in life has made me unfeeling about many things.)
- Love medicine no go fit work, I be correct odeshi!. — (Love charm will not work on me, I am immune.)
Synonyms
Translations
- English: Impenetrable Charms, immunity