Difference between revisions of "odeshi"

Tag: Replaced
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
* Go look [[odechi]]
+
===Alternative forms===
 +
* [[odieshi]], [[odechi]]
 +
 
 +
===Etymology===
 +
From: Igbo ''o di e shi'' (It does not leak)
 +
 
 +
===Pronunciation===
 +
* ɔ̀dêʃí
 +
<sm2>pcm-ng-odeshi.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>pcm-ng-odeshi.m.ogg</sm2>
 +
 
 +
===Noun===
 +
* [[charm]] or juju wey no dey let bullet enter person body.
 +
:* {{ux|dv|Nothing dey happen. '''Odeshi''' dey.|(Egbokhare_2020, I am impenetrable due to the charm im wearing.)}}
 +
:* {{ux|dv|E no matter di kind bullet dem shoot me, Baba don give me '''Odeshi''' .|(NSC_2021, Regardless of the kind of bullet shot at me, I have been fortified by Baba.)}}
 +
 
 +
===Adjective===
 +
* Person wey be sey e no [[send]] anybody or anyting.
 +
:* {{ux|dv| Wetin my eyes don see for dis life don turn me to '''Odeshi''' .|(NSC_Legbeti_2021, My experience in life has made me unfeeling about many things.)}}
 +
:* {{ux|dv|Love medicine no go fit work, I be correct '''Odeshi!''' .|(NSC_Legbeti_2021, Love charm will not work on me, I am immune.)}}
 +
====Synonyms====
 +
* [[juju]]
 +
====Translations====
 +
* English: ''Impenetrable Charms'', ''immunity''

Revision as of 14:14, 3 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Igbo o di e shi (It does not leak)

Pronunciation

  • ɔ̀dêʃí


Noun

  • charm or juju wey no dey let bullet enter person body.
  • Nothing dey happen. Odeshi dey.  — (Egbokhare_2020, I am impenetrable due to the charm im wearing.)
  • E no matter di kind bullet dem shoot me, Baba don give me Odeshi .  — (NSC_2021, Regardless of the kind of bullet shot at me, I have been fortified by Baba.)

Adjective

  • Person wey be sey e no send anybody or anyting.
  • Wetin my eyes don see for dis life don turn me to Odeshi .  — (NSC_Legbeti_2021, My experience in life has made me unfeeling about many things.)
  • Love medicine no go fit work, I be correct Odeshi! .  — (NSC_Legbeti_2021, Love charm will not work on me, I am immune.)

Synonyms

Translations

  • English: Impenetrable Charms, immunity