odeshi

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Igbo o di e shi (It does not leak)

Pronunciation

  • ɔ̀dêʃí


Noun

  • charm or juju wey no dey let bullet enter person body.
  • Nothing dey happen. Odeshi dey.  — (Egbokhare_2020, I am impenetrable due to the charm im wearing.)
  • E no matter di kind bullet dem shoot me, Baba don give me Odeshi .  — (NSC_2021, Regardless of the kind of bullet shot at me, I have been fortified by Baba.)

Adjective

  • Person wey be sey e no send anybody or anyting.
  • Wetin my eyes don see for dis life don turn me to Odeshi .  — (NSC_Legbeti_2021, My experience in life has made me unfeeling about many things.)
  • Love medicine no go fit work, I be correct Odeshi! .  — (NSC_Legbeti_2021, Love charm will not work on me, I am immune.)

Synonyms

Translations

  • English: Impenetrable Charms, immunity