odeshi
Naija
Alternative forms
Etymology
From: igbo
Pronunciation
- ɔ̀dě́șì
Noun
- Na charm wey person do put for body make noting fit enter im body wound or kill am.
- Me I belief say na de odeshi wey di honourable do put for body na im no let de bullet enter. — NSC_2021. It appears the charm worn by the Honorable is what made the him impenetrable even to bullets.)
- Naodeshi wey im get dey catch am for body, e go still die one day. — (NSC_Legbeti_2021. The protective charm given him is responsible for his arrogance , he will also die someday.)
- Na make person don pass who dem fit deceive take again.
- I beg wetin my eye don see for love mater don make love tire me, now I be odeshi. — NSC_2021. I have had enough of the lies involved in love, now im above deception.)
Synonyms
Translations
- English: charms