odeshi

Naija

Alternative forms

Etymology

From: igbo

Pronunciation

  • ɔ̀dě́șì


Noun

  • Na charm wey person do put for body make noting fit enter im body wound or kill am.
  • Me I belief say na de odeshi wey di honourable do put for body na im no let de bullet enter.  — NSC_2021. It appears the charm worn by the Honorable is what made the him impenetrable even to bullets.)
  • Naodeshi wey im get dey catch am for body, e go still die one day.  — (NSC_Legbeti_2021. The protective charm given him is responsible for his arrogance , he will also die someday.)
  • Na make person don pass who dem fit deceive take again.
  • I beg wetin my eye don see for love mater don make love tire me, now I be odeshi.  — NSC_2021. I have had enough of the lies involved in love, now im above deception.)

Synonyms

Translations

  • English: charms