odeshi

Revision as of 04:59, 13 November 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Adjective)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Igbo o di e shi (It does not leak)

Pronunciation

  • ɔ̀dêʃí


Noun

  • charm or juju wey no dey let bullet enter person body.
  • Nothing dey happen. Odeshi dey.  — (Egbokhare_2020, Everything is fine I’m fortified with a charm.)
  • E no matter di kind bullet dem shoot me, Baba don give me Odeshi .  — (NSC_2021, It doesn’t matter the bullet shot at me, the priest has fortified me.)

Adjective

  • Person wey be sey e no send anybody or anyting.
  • Wetin my eyes don see for dis life don turn me to Odeshi.  — (NSC_2021, My experience in life has made me unfeeling about many things.)
  • Love medicine no go fit work, I be correct Odeshi!.  — (NSC_2021, Love charm will not work on me, I am immune.)

Synonyms

Translations

  • English: Impenetrable Charms, immunity