Difference between revisions of "off"

Line 12: Line 12:
 
# Make wetin dey on before make e no dey on again.
 
# Make wetin dey on before make e no dey on again.
 
#:* {{ux|dv|I beg help me '''off''' dat light. |(NSC_2021, Switch off the light please.)}}
 
#:* {{ux|dv|I beg help me '''off''' dat light. |(NSC_2021, Switch off the light please.)}}
#:* {{ux|dv|How far, '''off''' am. |(WAZA_06_Cigarettes_T__231, put if off.)}}
+
#:* {{ux|dv|How far, '''off''' am. |(WAZA_06_Cigarettes_T__231, Hey! put it off.)}}
# Make dem kill person or someting
+
# Make dem kill person or someting.
#:* {{ux|dv|Dem just '''off''' di man collect him money. |(NSC_Legbeti_2021, They killed the man after robbing him of his money.)}}
+
#:* {{ux|dv|Dem just '''off''' di man collect him money. |(NSC_2021, They killed the man after robbing him of his money.)}}
 
#:* {{ux|dv|Police na im '''off''' di armed robber. |(NSC_2021, Its the police that killed the armed robber.)}}
 
#:* {{ux|dv|Police na im '''off''' di armed robber. |(NSC_2021, Its the police that killed the armed robber.)}}
# Make someting shock person
+
# Make someting shock person.
 
#:* {{ux|dv| As I see my dog dey chop bread, e '''off''' me! |(NSC_2021, I was shocked when I saw my dog eating bread.)}}
 
#:* {{ux|dv| As I see my dog dey chop bread, e '''off''' me! |(NSC_2021, I was shocked when I saw my dog eating bread.)}}
 
#:* {{ux|dv| E '''off''' you as you score di goal shey? Na wetin dey happen if you dey train well well. |(NSC_2021, You were shocked because you scored the goal right? That's what happens when you practice.)}}
 
Revision as of 05:03, 13 November 2022

Naija

Etymology

From: English off

Pronunciation

  • ɔ̂f

Play Play

Verb

  1. Make wetin dey on before make e no dey on again.
    • I beg help me off dat light.  — (NSC_2021, Switch off the light please.)
    • How far, off am.  — (WAZA_06_Cigarettes_T__231, Hey! put it off.)
  2. Make dem kill person or someting.
    • Dem just off di man collect him money.  — (NSC_2021, They killed the man after robbing him of his money.)
    • Police na im off di armed robber.  — (NSC_2021, Its the police that killed the armed robber.)
  3. Make someting shock person.
    • As I see my dog dey chop bread, e off me!  — (NSC_2021, I was shocked when I saw my dog eating bread.)
    • E off you as you score di goal shey? Na wetin dey happen if you dey train well well.  — (NSC_2021, You were shocked because you scored the goal right? That's what happens when you practice.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Turn off, kill, shock, surprise