Difference between revisions of "off"

 
(10 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 5: Line 5:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ɔf
+
* ɔ̂f
<sm2>Pcm-ng-off.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-off.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-off.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-off.m.ogg</sm2>
  
===Adjective===
+
===Verb===
 
# Make wetin dey on before make e no dey on again.
 
# Make wetin dey on before make e no dey on again.
#:* {{ux|dv|I beg help me '''off''' dat ligh. |(NSC_Legbeti_2021. Switch off the light please.)}}
+
#:* {{ux|dv|I beg help me '''off''' dat light. |(Switch off the light please.)}}
#:* {{ux|dv|How far, '''off''' am. |(WAZA_06_Cigarettes_T__231, put if off.)}}
+
#:* {{ux|dv|How far, '''off''' am. |(WAZA_06_Cigarettes_T__231, Hey! put it off.)}}
 
+
# Make dem kill person or someting.
===Verb===
+
#:* {{ux|dv|Dem just '''off''' di man collect him money. |(They killed the man after robbing him of his money.)}}
# Make dem kill person or someting
+
#:* {{ux|dv|Police na im '''off''' di armed robber. |(Its the police that killed the armed robber.)}}
#:* {{ux|dv|Dem just '''off''' de man collect him money. |(NSC_Legbeti_2021. They killed the man after robbing him of his money.)}}
+
# Make someting shock person.
#:* {{ux|dv|Police na im '''off''' de armed robber. |(NSC_Legbeti_2021. Its the police that killed the armed robber.)}}
+
#:* {{ux|dv| As I see my dog dey chop bread, e '''off''' me! |(I was shocked when I saw my dog eating bread.)}}
 +
#:* {{ux|dv| E '''off''' you as you score di goal shey? Na wetin dey happen if you dey train well well. |(You were shocked because you scored the goal right? That's what happens when you practice.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 26: Line 27:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''Turn out'', ''kill''
+
* English: ''Turn off'', ''kill'', ''shock'', ''surprise''

Latest revision as of 05:25, 4 June 2023

Naija

Etymology

From: English off

Pronunciation

  • ɔ̂f

Play Play

Verb

  1. Make wetin dey on before make e no dey on again.
    • I beg help me off dat light.  — (Switch off the light please.)
    • How far, off am.  — (WAZA_06_Cigarettes_T__231, Hey! put it off.)
  2. Make dem kill person or someting.
    • Dem just off di man collect him money.  — (They killed the man after robbing him of his money.)
    • Police na im off di armed robber.  — (Its the police that killed the armed robber.)
  3. Make someting shock person.
    • As I see my dog dey chop bread, e off me!  — (I was shocked when I saw my dog eating bread.)
    • E off you as you score di goal shey? Na wetin dey happen if you dey train well well.  — (You were shocked because you scored the goal right? That's what happens when you practice.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Turn off, kill, shock, surprise