Difference between revisions of "off"
(→Naija) |
|||
(7 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * ɔ̂f |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-off.f.ogg</sm2> |
<sm2>Pcm-ng-off.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-off.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * Make dem kill person or someting | + | # Make wetin dey on before make e no dey on again. |
− | :* {{ux|dv|Dem just '''off''' | + | #:* {{ux|dv|I beg help me '''off''' dat light. |(Switch off the light please.)}} |
− | :* {{ux|dv|Police na im '''off''' | + | #:* {{ux|dv|How far, '''off''' am. |(WAZA_06_Cigarettes_T__231, Hey! put it off.)}} |
+ | # Make dem kill person or someting. | ||
+ | #:* {{ux|dv|Dem just '''off''' di man collect him money. |(They killed the man after robbing him of his money.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv|Police na im '''off''' di armed robber. |(Its the police that killed the armed robber.)}} | ||
+ | # Make someting shock person. | ||
+ | #:* {{ux|dv| As I see my dog dey chop bread, e '''off''' me! |(I was shocked when I saw my dog eating bread.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| E '''off''' you as you score di goal shey? Na wetin dey happen if you dey train well well. |(You were shocked because you scored the goal right? That's what happens when you practice.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 26: | Line 27: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''Turn | + | * English: ''Turn off'', ''kill'', ''shock'', ''surprise'' |
Latest revision as of 05:25, 4 June 2023
Naija
Etymology
From: English off
Pronunciation
- ɔ̂f
Verb
- Make wetin dey on before make e no dey on again.
- I beg help me off dat light. — (Switch off the light please.)
- How far, off am. — (WAZA_06_Cigarettes_T__231, Hey! put it off.)
- Make dem kill person or someting.
- Dem just off di man collect him money. — (They killed the man after robbing him of his money.)
- Police na im off di armed robber. — (Its the police that killed the armed robber.)
- Make someting shock person.
- As I see my dog dey chop bread, e off me! — (I was shocked when I saw my dog eating bread.)
- E off you as you score di goal shey? Na wetin dey happen if you dey train well well. — (You were shocked because you scored the goal right? That's what happens when you practice.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Turn off, kill, shock, surprise