Difference between revisions of "off"
(→Verb) |
(→Naija) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make wetin dey on before make e no dey on again. | # Make wetin dey on before make e no dey on again. | ||
− | #:* {{ux|dv|I beg help me '''off''' dat light. |( | + | #:* {{ux|dv|I beg help me '''off''' dat light. |(Switch off the light please.)}} |
#:* {{ux|dv|How far, '''off''' am. |(WAZA_06_Cigarettes_T__231, Hey! put it off.)}} | #:* {{ux|dv|How far, '''off''' am. |(WAZA_06_Cigarettes_T__231, Hey! put it off.)}} | ||
# Make dem kill person or someting. | # Make dem kill person or someting. | ||
− | #:* {{ux|dv|Dem just '''off''' di man collect him money. |( | + | #:* {{ux|dv|Dem just '''off''' di man collect him money. |(They killed the man after robbing him of his money.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Police na im '''off''' di armed robber. |( | + | #:* {{ux|dv|Police na im '''off''' di armed robber. |(Its the police that killed the armed robber.)}} |
# Make someting shock person. | # Make someting shock person. | ||
− | #:* {{ux|dv| As I see my dog dey chop bread, e '''off''' me! |( | + | #:* {{ux|dv| As I see my dog dey chop bread, e '''off''' me! |(I was shocked when I saw my dog eating bread.)}} |
− | #:* {{ux|dv| E '''off''' you as you score di goal shey? Na wetin dey happen if you dey train well well. |( | + | #:* {{ux|dv| E '''off''' you as you score di goal shey? Na wetin dey happen if you dey train well well. |(You were shocked because you scored the goal right? That's what happens when you practice.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 05:25, 4 June 2023
Naija
Etymology
From: English off
Pronunciation
- ɔ̂f
Verb
- Make wetin dey on before make e no dey on again.
- I beg help me off dat light. — (Switch off the light please.)
- How far, off am. — (WAZA_06_Cigarettes_T__231, Hey! put it off.)
- Make dem kill person or someting.
- Dem just off di man collect him money. — (They killed the man after robbing him of his money.)
- Police na im off di armed robber. — (Its the police that killed the armed robber.)
- Make someting shock person.
- As I see my dog dey chop bread, e off me! — (I was shocked when I saw my dog eating bread.)
- E off you as you score di goal shey? Na wetin dey happen if you dey train well well. — (You were shocked because you scored the goal right? That's what happens when you practice.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Turn off, kill, shock, surprise