off
Naija
Etymology
From: English off
Pronunciation
- ɔf
Adjective
- Make wetin dey on before make e no dey on again.
- I beg help me off dat ligh. — (NSC_Legbeti_2021. Switch off the light please.)
- How far, off am. — (WAZA_06_Cigarettes_T__231, put if off.)
Verb
- Make dem kill person or someting
- Dem just off de man collect him money. — (NSC_Legbeti_2021. They killed the man after robbing him of his money.)
- Police na im off de armed robber. — (NSC_Legbeti_2021. Its the police that killed the armed robber.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Turn out, kill