off
Naija
Etymology
From: English off
Pronunciation
- ɔ̂f
Verb
- Make wetin dey on before make e no dey on again.
- I beg help me off dat light. — (NSC_2021, Switch off the light please.)
- How far, off am. — (WAZA_06_Cigarettes_T__231, put if off.)
- Make dem kill person or someting
- Dem just off di man collect him money. — (NSC_Legbeti_2021, They killed the man after robbing him of his money.)
- Police na im off di armed robber. — (NSC_2021, Its the police that killed the armed robber.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Turn out, kill