off

Naija

Etymology

From: English off

Pronunciation

  • ɔ̂f

Play


Verb

  1. Make wetin dey on before make e no dey on again.
    • I beg help me off dat light.  — (NSC_2021, Switch off the light please.)
    • How far, off am.  — (WAZA_06_Cigarettes_T__231, put if off.)
  2. Make dem kill person or someting
    • Dem just off di man collect him money.  — (NSC_Legbeti_2021, They killed the man after robbing him of his money.)
    • Police na im off di armed robber.  — (NSC_2021, Its the police that killed the armed robber.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Turn off, kill