Difference between revisions of "oga"

m (Conversion script moved page Oga to oga: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* presido 0.72 1670, mr 0.67 1884, governor 0.64 873, osinbajo 0.62 333, presidency 0.60 257, pres 0.59 106, president 0.58 6735, offload 0.56 161, senator 0.56 798
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
etymology:Efik
+
From: Efik ''oga''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 16: Line 14:
 
* Frequency in raw corpus: 3650
 
* Frequency in raw corpus: 3650
 
* Frequency rank in raw corpus: 104
 
* Frequency rank in raw corpus: 104
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
oga: boss,husband -- Definition in Naija?
+
#* Na person boss for work.
 
+
#:* {{ux|dv|'''Oga''' never gree pay us.|(Egbokhare_2020. The boss hasnt paid.)}}  
 
+
#:* {{ux|dv|Our '''Oga''' too like fine girls.|(NSC_Legbeti_2021. Our boss likes fine girls a lot.)}}  
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#:* {{ux|dv|Better '''Oga''' no too plenty for dis Nigeria.|(NSC_Legbeti_2021. Great bosses are uncommon in Nigeria.)}}  
#: {{ux|dv|'''Oga''' never gree pay us. My '''oga''' dey vex sey I no cook before im come back.|no translation}}
+
#* Na person husband for house.
# - (frequency:868)
+
#:* {{ux|dv|My '''oga''' vex leave de food sey I no cook before im come back.|(My husband left the food in anger because I didnt get the meal ready on time.)}}
#: {{ux|dv|'''Oga'''! |(IBA_42_Barrabas_DG__119, Boss.)}}
+
#:* {{ux|dv|E dey pain my Oyinbo friend for body anytime I call my husband my '''Oga'''.|(NSC_Legbeti_2021. My foreign friend dislike it when I call my husband "my boss".)}}  
#: {{ux|dv|'''Oga'''. |(ENU_27_Mechanic-Guys_DG__114, Mister.)}}
 
# nmod (frequency:114)
 
#: {{ux|dv|'''Oga''' of opposition |(bbc__77047, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Naaman na '''oga''' of soldier. |(jw__11482, __no translation__)}}
 
# det (frequency:57)
 
#: {{ux|dv|Di '''oga'''. |(bbc__58624, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na the '''oga''' get am. |(jw__49200, __no translation__)}}
 
# case (frequency:38)
 
#: {{ux|dv|I con tell am sey '''oga'''... |(ABJ_GWA_12_Accident_MG__101, And I said boss...)}}
 
#: {{ux|dv|We no dey take dem as '''oga'''. |(jw__40129, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:17)
 
#: {{ux|dv|De are not serious '''oga''', |(NST_cleaned__24249, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|And dem come make am be second '''oga''' after Pharaoh for Egypt.​— Gen. |(jw__21618, __no translation__)}}
 
# cc-flat (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|But since '''oga''' Ganduje become govnor, im and '''oga''' Kwankwaso don dey kwanta. |(bbc__23446, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|AFP Saraki and '''oga''' Presido Muhammadu Buhari no dey see eye to eye on plenti mata |(bbc__10353, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|State goment officials don tok say dem go give '''oga''' Walke family 1.2m rupees . |(bbc__92219, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Oga''' di 28 milokita Randa Doguru- Gallu Kwanar-Gwanti-Shargalle road, for inside Katsina state. |(ja102__3714, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|'''Oga''' Presido also warn say to prevent any pikin form going to school na criminal offence. |(bbc__76872, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Notin go dey. Na so '''oga''' Itubo tok as she lead di march go goment office for Port Harcourt. |(bbc__5421, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|Haha '''oga''' I get, I go, I get CCTV o. |(NST_cleaned__31640, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dia '''oga''' go give dem box wey contain food and gifts to carry go. |(bbc__78953, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|No '''oga''', we dey sell packet. |(NST_cleaned__10858, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ah no '''oga''', we no dey do short time now. |(JOS_41_Buying-Drinks_DG__79, Ah no sir, we do not do short time now.)}}
 
# cc (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|'''Oga'''… |(IBA_28_Moshood-And-Hassan_DG__139, Sir.)}}
 
#: {{ux|dv|Tell dem sey abeg o, Federal Government, make una check dis detention wey una give v~, g~, '''oga''' Ifeanyi Uba. |(WAZA_04_Press-Review_DG__30, He told them that please, Federal Government, you should check this detention that you det...det... detained mister Ifeanyi Uba.)}}
 
# appos (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|'''Oga''' for airport. |(ja102__3829, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De say, '''oga''' pence, tok dis word weyn ein visit South Korea, to go see all di army bizzy bodi wey don dey go on now inside dat peninsula, wey dis two Korea dey. |(ja102__1320, __no translation__)}}
 
# dep-det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|So the '''oga''' sey e go sack the man. |(jw__20897, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|ah-ah why now?na di thing wey we just dey talk  na so  di '''oga''' wey for dey do. |(deuber__3057, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'''Oga''' or reduce tax money for genuine manufacturer-dem and importer-dem. |(ja102__3743, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Oga''' to make sure say, dem prosecute di 40 suspect-dem, wey dem don already arrest ontop dis mata and con also tok say, di Force go put more effort to make sure dem arrest other suspect-dem, wey don dey lofe now. |(ja102__3673, __no translation__)}}
 
# cc-nmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di committee wey di president appoint from workers union and government '''oga''' dem na im go shook eye for di matter. |(bbc__33663, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na on top dis katakata Yinka Odumakin, wey be social activist and '''oga''' for Yoruba pressure group Afenifere chook mouth talk im own. |(bbc__71505, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* presido 0.72 1670, mr 0.67 1884, governor 0.64 873, osinbajo 0.62 333, presidency 0.60 257, pres 0.59 106, president 0.58 6735, offload 0.56 161, senator 0.56 798
+
* [[presido]], [[chairmo]]
 
 
====Antonyms====
 
* presido 0.72 1670, mr 0.67 1884, governor 0.64 873, osinbajo 0.62 333, presidency 0.60 257, pres 0.59 106, president 0.58 6735, offload 0.56 161, senator 0.56 798
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: boss,husband
+
* English: ''boss'', ''husband''

Revision as of 19:18, 9 February 2021

Naija

Etymology

From: Efik oga

Pronunciation

  • ɔ̀gá


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 54
  • Frequency rank in NSC treebank: 228
  • Frequency in raw corpus: 3650
  • Frequency rank in raw corpus: 104

Noun

    • Na person boss for work.
    • Oga never gree pay us.  — (Egbokhare_2020. The boss hasnt paid.)
    • Our Oga too like fine girls.  — (NSC_Legbeti_2021. Our boss likes fine girls a lot.)
    • Better Oga no too plenty for dis Nigeria.  — (NSC_Legbeti_2021. Great bosses are uncommon in Nigeria.)
    • Na person husband for house.
    • My oga vex leave de food sey I no cook before im come back.  — (My husband left the food in anger because I didnt get the meal ready on time.)
    • E dey pain my Oyinbo friend for body anytime I call my husband my Oga.  — (NSC_Legbeti_2021. My foreign friend dislike it when I call my husband "my boss".)

Synonyms

Translations

  • English: boss, husband