Difference between revisions of "oga"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # | + | # Person wey be sey na wetin e talk dey happen. |
− | #:* {{ux|dv|'''Oga''' never gree pay us.|(Egbokhare_2020. The boss | + | #:* {{ux|dv|'''Oga''' never gree pay us.|(Egbokhare_2020. The boss hasn't paid.)}} |
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Now wey be sey you just be ordinary person, you no dey gree anybody own; if dem make you '''oga''' nko? |(NSC_2021, Now that you are just a normal person, you don't regard people's opinions, what will happen if you become the boss?)}} |
− | #:* {{ux|dv|Better '''Oga''' no too plenty for dis Naija.|(NSC_Legbeti_2021 | + | #:* {{ux|dv|Better '''Oga''' no too plenty for dis Naija.|(NSC_Legbeti_2021, Great bosses are uncommon in Nigeria.)}} |
− | # | + | # Person husband for house. |
− | #:* {{ux|dv|My '''oga''' vex leave im food sey I no cook am before im come back.|(My husband left the food in anger because I | + | #:* {{ux|dv|My '''oga''' vex leave im food sey I no cook am before im come back.|(Egbokhare_2020, My husband left the food in anger because I didn't get his meal ready on time.)}} |
− | #:* {{ux|dv|E dey pain my Oyinbo friend for body anytime I call my husband my '''Oga'''.|(NSC_Legbeti_2021 | + | #:* {{ux|dv|E dey pain my Oyinbo friend for body anytime I call my husband my '''Oga'''.|(NSC_Legbeti_2021, My foreign friend dislikes it when I call my husband "my boss".)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[presido]], [[chairmo]] | * [[presido]], [[chairmo]] |
Revision as of 15:49, 3 August 2021
Naija
Etymology
From: Efik oga
Pronunciation
- ɔ̀gá
Noun
- Person wey be sey na wetin e talk dey happen.
- Oga never gree pay us. — (Egbokhare_2020. The boss hasn't paid.)
- Now wey be sey you just be ordinary person, you no dey gree anybody own; if dem make you oga nko? — (NSC_2021, Now that you are just a normal person, you don't regard people's opinions, what will happen if you become the boss?)
- Better Oga no too plenty for dis Naija. — (NSC_Legbeti_2021, Great bosses are uncommon in Nigeria.)
- Person husband for house.
- My oga vex leave im food sey I no cook am before im come back. — (Egbokhare_2020, My husband left the food in anger because I didn't get his meal ready on time.)
- E dey pain my Oyinbo friend for body anytime I call my husband my Oga. — (NSC_Legbeti_2021, My foreign friend dislikes it when I call my husband "my boss".)
Synonyms
Translations
- English: boss, husband