Difference between revisions of "oga"

 
(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 2: Line 2:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: Yoruba ''oga''
+
From: Efik ''oga''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Person wey be sey na wetin e talk dey happen.
 
# Person wey be sey na wetin e talk dey happen.
#:* {{ux|dv|'''Oga''' never gree pay us.|(Egbokhare_2020. The boss hasn't paid.)}}  
+
#:* {{ux|dv|'''Oga''' never gree pay us.|(The boss hasn't paid.)}}  
#:* {{ux|dv| Now wey be sey you just be ordinary person, you no dey gree anybody own; if dem make you '''oga''' nko? |(NSC_2021, Now that you are just a normal person, you don't regard people's opinions, what will happen if you become the boss?)}}
+
#:* {{ux|dv| Now wey be sey you just be ordinary person, you no dey gree anybody own; if dem make you '''oga''' nko? |(Now that you are just a normal person, you don't regard people's opinions, what will happen if you become the boss?)}}
#:* {{ux|dv|Better '''Oga''' no too plenty for dis Naija.|(NSC_2021, Great bosses are uncommon in Nigeria.)}}  
+
#:* {{ux|dv|Better '''Oga''' no too plenty for dis Naija.|(Great bosses are uncommon in Nigeria.)}}  
 
# Person husband for house.
 
# Person husband for house.
#:* {{ux|dv|My '''oga''' vex leave im food sey I no cook am before im come back.|(Egbokhare_2020, My husband left the food in anger because I didn't get his meal ready on time.)}}
+
#:* {{ux|dv|My '''oga''' vex leave im food sey I no cook am before im come back.|(My husband left the food in anger because I didn't get his meal ready on time.)}}
#:* {{ux|dv|E dey pain my Oyinbo friend for body anytime I call my husband my '''Oga'''.|(NSC_2021, My foreign friend dislikes it when I call my husband "my boss".)}}  
+
#:* {{ux|dv|E dey pain my Oyinbo friend for body anytime I call my husband my '''Oga'''.|(My foreign friend dislikes it when I call my husband "my boss".)}}  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[presido]], [[chairmo]]  
 
* [[presido]], [[chairmo]]  

Latest revision as of 07:20, 7 March 2024

Naija

Etymology

From: Efik oga

Pronunciation

  • ɔ̀gá

Play Play

Noun

  1. Person wey be sey na wetin e talk dey happen.
    • Oga never gree pay us.  — (The boss hasn't paid.)
    • Now wey be sey you just be ordinary person, you no dey gree anybody own; if dem make you oga nko?  — (Now that you are just a normal person, you don't regard people's opinions, what will happen if you become the boss?)
    • Better Oga no too plenty for dis Naija.  — (Great bosses are uncommon in Nigeria.)
  2. Person husband for house.
    • My oga vex leave im food sey I no cook am before im come back.  — (My husband left the food in anger because I didn't get his meal ready on time.)
    • E dey pain my Oyinbo friend for body anytime I call my husband my Oga.  — (My foreign friend dislikes it when I call my husband "my boss".)

Synonyms

Translations

  • English: boss, husband