Difference between revisions of "oga"

Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-oga.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-oga.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-oga.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-oga.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 54
 
* Frequency rank in NSC treebank: 228
 
* Frequency in raw corpus: 3650
 
* Frequency rank in raw corpus: 104
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Na person boss for work.
+
# Person boss for work.
 
#:* {{ux|dv|'''Oga''' never gree pay us.|(Egbokhare_2020. The boss hasnt paid.)}}  
 
#:* {{ux|dv|'''Oga''' never gree pay us.|(Egbokhare_2020. The boss hasnt paid.)}}  
 
#:* {{ux|dv|Our '''Oga''' too like fine girls.|(NSC_Legbeti_2021. Our boss likes fine girls a lot.)}}  
 
#:* {{ux|dv|Our '''Oga''' too like fine girls.|(NSC_Legbeti_2021. Our boss likes fine girls a lot.)}}  
#:* {{ux|dv|Better '''Oga''' no too plenty for dis Nigeria.|(NSC_Legbeti_2021. Great bosses are uncommon in Nigeria.)}}  
+
#:* {{ux|dv|Better '''Oga''' no too plenty for dis Naija.|(NSC_Legbeti_2021. Great bosses are uncommon in Nigeria.)}}  
 
# Na person husband for house.
 
# Na person husband for house.
 
#:* {{ux|dv|My '''oga''' vex leave im food sey I no cook am before im come back.|(My husband left the food in anger because I didnt get his meal ready on time.)}}
 
#:* {{ux|dv|My '''oga''' vex leave im food sey I no cook am before im come back.|(My husband left the food in anger because I didnt get his meal ready on time.)}}

Revision as of 15:04, 7 July 2021

Naija

Etymology

From: Efik oga

Pronunciation

  • ɔ̀gá


Noun

  1. Person boss for work.
    • Oga never gree pay us.  — (Egbokhare_2020. The boss hasnt paid.)
    • Our Oga too like fine girls.  — (NSC_Legbeti_2021. Our boss likes fine girls a lot.)
    • Better Oga no too plenty for dis Naija.  — (NSC_Legbeti_2021. Great bosses are uncommon in Nigeria.)
  2. Na person husband for house.
    • My oga vex leave im food sey I no cook am before im come back.  — (My husband left the food in anger because I didnt get his meal ready on time.)
    • E dey pain my Oyinbo friend for body anytime I call my husband my Oga.  — (NSC_Legbeti_2021. My foreign friend dislike it when I call my husband "my boss".)

Synonyms

Translations

  • English: boss, husband