Difference between revisions of "oga"

Line 6: Line 6:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* ɔ̀gá
 
* ɔ̀gá
<sm2>Pcm-ng-oga.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-oga.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-oga.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-oga.m.ogg</sm2>  
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Person boss for work.
+
# Na person wey be boss for work.
 
#:* {{ux|dv|'''Oga''' never gree pay us.|(Egbokhare_2020. The boss hasnt paid.)}}  
 
#:* {{ux|dv|'''Oga''' never gree pay us.|(Egbokhare_2020. The boss hasnt paid.)}}  
 
#:* {{ux|dv|Our '''Oga''' too like fine girls.|(NSC_Legbeti_2021. Our boss likes fine girls a lot.)}}  
 
#:* {{ux|dv|Our '''Oga''' too like fine girls.|(NSC_Legbeti_2021. Our boss likes fine girls a lot.)}}  

Revision as of 14:51, 16 July 2021

Naija

Etymology

From: Efik oga

Pronunciation

  • ɔ̀gá

Play Play

Noun

  1. Na person wey be boss for work.
    • Oga never gree pay us.  — (Egbokhare_2020. The boss hasnt paid.)
    • Our Oga too like fine girls.  — (NSC_Legbeti_2021. Our boss likes fine girls a lot.)
    • Better Oga no too plenty for dis Naija.  — (NSC_Legbeti_2021. Great bosses are uncommon in Nigeria.)
  2. Na person husband for house.
    • My oga vex leave im food sey I no cook am before im come back.  — (My husband left the food in anger because I didnt get his meal ready on time.)
    • E dey pain my Oyinbo friend for body anytime I call my husband my Oga.  — (NSC_Legbeti_2021. My foreign friend dislike it when I call my husband "my boss".)

Synonyms

Translations

  • English: boss, husband