oga
Naija
Etymology
From: Efik oga
Pronunciation
- ɔ̀gá
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 54
- Frequency rank in NSC treebank: 228
- Frequency in raw corpus: 3650
- Frequency rank in raw corpus: 104
Noun
- Na person boss for work.
- Oga never gree pay us. — (Egbokhare_2020. The boss hasnt paid.)
- Our Oga too like fine girls. — (NSC_Legbeti_2021. Our boss likes fine girls a lot.)
- Better Oga no too plenty for dis Nigeria. — (NSC_Legbeti_2021. Great bosses are uncommon in Nigeria.)
- Na person husband for house.
- My oga vex leave im food sey I no cook am before im come back. — (My husband left the food in anger because I didnt get his meal ready on time.)
- E dey pain my Oyinbo friend for body anytime I call my husband my Oga. — (NSC_Legbeti_2021. My foreign friend dislike it when I call my husband "my boss".)
Synonyms
Translations
- English: boss, husband