oga

Revision as of 19:18, 9 February 2021 by 154.66.41.105 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: Efik oga

Pronunciation

  • ɔ̀gá


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 54
  • Frequency rank in NSC treebank: 228
  • Frequency in raw corpus: 3650
  • Frequency rank in raw corpus: 104

Noun

    • Na person boss for work.
    • Oga never gree pay us.  — (Egbokhare_2020. The boss hasnt paid.)
    • Our Oga too like fine girls.  — (NSC_Legbeti_2021. Our boss likes fine girls a lot.)
    • Better Oga no too plenty for dis Nigeria.  — (NSC_Legbeti_2021. Great bosses are uncommon in Nigeria.)
    • Na person husband for house.
    • My oga vex leave de food sey I no cook before im come back.  — (My husband left the food in anger because I didnt get the meal ready on time.)
    • E dey pain my Oyinbo friend for body anytime I call my husband my Oga.  — (NSC_Legbeti_2021. My foreign friend dislike it when I call my husband "my boss".)

Synonyms

Translations

  • English: boss, husband