Difference between revisions of "oil"
TellaSamson (talk | contribs) |
(→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Water water ting wey thick wey de dey use cook. | # Water water ting wey thick wey de dey use cook. | ||
− | #:* {{ux|dv|Na only from supermarket I dey buy de '''oil''' wey I dey take make my stew.|(NSC_Legbeti_2021 | + | #:* {{ux|dv|Na only from supermarket I dey buy de '''oil''' wey I dey take make my stew.|(NSC_Legbeti_2021, I buy the oil I cook my stew with from the supermarket.)}} |
− | #:* {{ux|dv|E be like say I still get '''oil''' for house .|(NSC_Legbeti_2021 | + | #:* {{ux|dv|E be like say I still get '''oil''' for house .|(NSC_Legbeti_2021, It must be anointing oil.)}} |
# Na water water ting wey dey for inside ground wey people turn to [[fuel]]. | # Na water water ting wey dey for inside ground wey people turn to [[fuel]]. | ||
− | #:* {{ux|dv|Delta no go fit depend on '''oil''' forever|(bbc__28099 | + | #:* {{ux|dv|Delta no go fit depend on '''oil''' forever|(bbc__28099, Delta can not depend on fuel forever.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Di small kontri dey rich in '''oil''' and gas exports. |(bbc__20753 | + | #:* {{ux|dv|Di small kontri dey rich in '''oil''' and gas exports. |(bbc__20753, The small country is rich in oil and gas export.)}} |
# Na liquid wey dem dey use rub body. | # Na liquid wey dem dey use rub body. | ||
− | #:* {{ux|dv|Na baby '''oil''' dey good for harmattan period.|(NSC_Legbeti_2021 | + | #:* {{ux|dv|Na baby '''oil''' dey good for harmattan period.|(NSC_Legbeti_2021, Baby oil is better during harmattan.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Use '''oil''' and moisturizer for your hair and leg join.|(bbc__97434 | + | #:* {{ux|dv|Use '''oil''' and moisturizer for your hair and leg join.|(bbc__97434, Use oil and moisturizer for both your leg and hair.)}} |
# Liquid wey be like grease wey dem dey use for anointing. | # Liquid wey be like grease wey dem dey use for anointing. | ||
− | #:* {{ux|dv|Anointing '''oil''' na im pastors dey pray with, no be groundnut oil. |(NSC_Legbeti_2021 | + | #:* {{ux|dv|Anointing '''oil''' na im pastors dey pray with, no be groundnut oil. |(NSC_Legbeti_2021, Pastors pray with anointing oil, not groundnut oil.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Okay na anointing '''oil''' e go be for sure.|(NSC_Legbeti_2021 | + | #:* {{ux|dv|Okay na anointing '''oil''' e go be for sure.|(NSC_Legbeti_2021, It must be anointing oil.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Revision as of 22:41, 1 December 2021
Naija
Etymology
From: English oil
Pronunciation
- ɔ́ìl
Noun
- Water water ting wey thick wey de dey use cook.
- Na only from supermarket I dey buy de oil wey I dey take make my stew. — (NSC_Legbeti_2021, I buy the oil I cook my stew with from the supermarket.)
- E be like say I still get oil for house . — (NSC_Legbeti_2021, It must be anointing oil.)
- Na water water ting wey dey for inside ground wey people turn to fuel.
- Delta no go fit depend on oil forever — (bbc__28099, Delta can not depend on fuel forever.)
- Di small kontri dey rich in oil and gas exports. — (bbc__20753, The small country is rich in oil and gas export.)
- Na liquid wey dem dey use rub body.
- Na baby oil dey good for harmattan period. — (NSC_Legbeti_2021, Baby oil is better during harmattan.)
- Use oil and moisturizer for your hair and leg join. — (bbc__97434, Use oil and moisturizer for both your leg and hair.)
- Liquid wey be like grease wey dem dey use for anointing.
- Anointing oil na im pastors dey pray with, no be groundnut oil. — (NSC_Legbeti_2021, Pastors pray with anointing oil, not groundnut oil.)
- Okay na anointing oil e go be for sure. — (NSC_Legbeti_2021, It must be anointing oil.)
Related forms
Translations
- English: lubricant, cooking oil, anointing oil.