Difference between revisions of "oil"

(Undo revision 24057 by Emeka (talk))
Tag: Undo
Line 22: Line 22:
 
#:* {{ux|dv|Anointing '''oil''' na im pastors dey pray with, no be groundnut oil. |(NSC_Legbeti_2021, Pastors pray with anointing oil, not groundnut oil.)}}
 
#:* {{ux|dv|Anointing '''oil''' na im pastors dey pray with, no be groundnut oil. |(NSC_Legbeti_2021, Pastors pray with anointing oil, not groundnut oil.)}}
 
#:* {{ux|dv|Okay na anointing '''oil''' e go be for sure.|(NSC_Legbeti_2021, It must be anointing oil.)}}
 
#:* {{ux|dv|Okay na anointing '''oil''' e go be for sure.|(NSC_Legbeti_2021, It must be anointing oil.)}}
 +
 +
====Related  forms====
 +
* [[groundnut oil]], [[palm oil]], [[crude oil]],[[coconut oil]], [[anointing oil]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''lubricant'', ''cooking oil'', ''anointing oil''.
 
* English: ''lubricant'', ''cooking oil'', ''anointing oil''.

Revision as of 22:43, 1 December 2021

Naija

Etymology

From: English oil

Pronunciation

  • ɔ́ìl

Play Play

Noun

  1. Water water ting wey thick wey de dey use cook.
    • Na only from supermarket I dey buy de oil wey I dey take make my stew.  — (NSC_Legbeti_2021, I buy the oil I cook my stew with from the supermarket.)
    • E be like say I still get oil for house .  — (NSC_Legbeti_2021, It must be anointing oil.)
  2. Na water water ting wey dey for inside ground wey people turn to fuel.
    • Delta no go fit depend on oil forever  — (bbc__28099, Delta can not depend on fuel forever.)
    • Di small kontri dey rich in oil and gas exports.  — (bbc__20753, The small country is rich in oil and gas export.)
  3. Na liquid wey dem dey use rub body.
    • Na baby oil dey good for harmattan period.  — (NSC_Legbeti_2021, Baby oil is better during harmattan.)
    • Use oil and moisturizer for your hair and leg join.  — (bbc__97434, Use oil and moisturizer for both your leg and hair.)
  4. Liquid wey be like grease wey dem dey use for anointing.
    • Anointing oil na im pastors dey pray with, no be groundnut oil.  — (NSC_Legbeti_2021, Pastors pray with anointing oil, not groundnut oil.)
    • Okay na anointing oil e go be for sure.  — (NSC_Legbeti_2021, It must be anointing oil.)

Related forms

Translations

  • English: lubricant, cooking oil, anointing oil.