Difference between revisions of "oil"

(Undo revision 24057 by Emeka (talk))
Tag: Undo
Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Water water ting wey thick wey de dey use cook.
 
# Water water ting wey thick wey de dey use cook.
#:* {{ux|dv|Na only from supermarket I dey buy de '''oil''' wey I dey take make my stew.|(NSC_Legbeti_2021, I buy the oil I cook my stew with from the supermarket.)}}
+
#:* {{ux|dv|Na only from supermarket I dey buy de '''oil''' wey I dey take make my stew.|(NSC_2021, I buy the oil I cook my stew with from the supermarket.)}}
#:* {{ux|dv|E be like say I still get  '''oil''' for house .|(NSC_Legbeti_2021,  It must be anointing oil.)}}
+
#:* {{ux|dv|E be like sey I still get  '''oil''' for house .|(NSC_2021,  It seems I still have oil at home.)}}
 
# Na water water ting wey dey for inside ground wey people turn to [[fuel]].
 
# Na water water ting wey dey for inside ground wey people turn to [[fuel]].
#:* {{ux|dv|Delta no go fit depend on '''oil''' forever|(bbc__28099, Delta can not depend on fuel forever.)}}
+
#:* {{ux|dv|Delta no go fit depend on '''oil''' forever.|(bbc__28099, Delta can not depend on fuel forever.)}}
 
#:* {{ux|dv|Di small kontri dey rich in '''oil''' and gas exports. |(bbc__20753, The small country is rich in oil and gas export.)}}
 
#:* {{ux|dv|Di small kontri dey rich in '''oil''' and gas exports. |(bbc__20753, The small country is rich in oil and gas export.)}}
 
# Na liquid wey dem dey use rub body.
 
# Na liquid wey dem dey use rub body.
#:* {{ux|dv|Na baby '''oil''' dey good for harmattan period.|(NSC_Legbeti_2021, Baby oil is better during harmattan.)}}
+
#:* {{ux|dv|Na baby '''oil''' dey good for harmattan period.|(NSC_2021, Baby oil is better during harmattan.)}}
 
#:* {{ux|dv|Use '''oil''' and moisturizer for your hair and leg join.|(bbc__97434, Use oil and moisturizer for both your leg and hair.)}}
 
#:* {{ux|dv|Use '''oil''' and moisturizer for your hair and leg join.|(bbc__97434, Use oil and moisturizer for both your leg and hair.)}}
 
# Liquid wey be like grease wey dem dey use for anointing.
 
# Liquid wey be like grease wey dem dey use for anointing.
#:* {{ux|dv|Anointing '''oil''' na im pastors dey pray with, no be groundnut oil. |(NSC_Legbeti_2021, Pastors pray with anointing oil, not groundnut oil.)}}
+
#:* {{ux|dv|Anointing '''oil''' na im pastors dey pray with, no be groundnut oil. |(NSC_2021, Pastors pray with anointing oil, not groundnut oil.)}}
#:* {{ux|dv|Okay na anointing '''oil''' e go be for sure.|(NSC_Legbeti_2021, It must be anointing oil.)}}
+
#:* {{ux|dv|Okay na anointing '''oil''' e go be for sure.|(NSC_2021, It must be anointing oil.)}}
  
 
====Related  forms====
 
====Related  forms====

Revision as of 05:14, 13 November 2022

Naija

Etymology

From: English oil

Pronunciation

  • ɔ́ìl

Play Play

Noun

  1. Water water ting wey thick wey de dey use cook.
    • Na only from supermarket I dey buy de oil wey I dey take make my stew.  — (NSC_2021, I buy the oil I cook my stew with from the supermarket.)
    • E be like sey I still get oil for house .  — (NSC_2021, It seems I still have oil at home.)
  2. Na water water ting wey dey for inside ground wey people turn to fuel.
    • Delta no go fit depend on oil forever.  — (bbc__28099, Delta can not depend on fuel forever.)
    • Di small kontri dey rich in oil and gas exports.  — (bbc__20753, The small country is rich in oil and gas export.)
  3. Na liquid wey dem dey use rub body.
    • Na baby oil dey good for harmattan period.  — (NSC_2021, Baby oil is better during harmattan.)
    • Use oil and moisturizer for your hair and leg join.  — (bbc__97434, Use oil and moisturizer for both your leg and hair.)
  4. Liquid wey be like grease wey dem dey use for anointing.
    • Anointing oil na im pastors dey pray with, no be groundnut oil.  — (NSC_2021, Pastors pray with anointing oil, not groundnut oil.)
    • Okay na anointing oil e go be for sure.  — (NSC_2021, It must be anointing oil.)

Related forms

Translations

  • English: lubricant, cooking oil, anointing oil.