Difference between revisions of "oil"

Line 28: Line 28:
  
 
====Related  forms====
 
====Related  forms====
* [[groundnut oil]], [[palm oil]], [[crude oil]],[[coconut oil]], [[anointing oil]]
+
* [[groundnut oil]], [[palm oil]], [[crude oil]],[[coconut oil]], [[anointing oil]], [[soap]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''lubricant'', ''cooking oil'', ''anointing oil'', ''luck''
 
* English: ''lubricant'', ''cooking oil'', ''anointing oil'', ''luck''

Revision as of 06:50, 27 December 2022

Naija

Etymology

From: English oil

Pronunciation

  • ɔ́ìl

Play Play

Noun

  1. Water water ting wey thick wey de dey use cook.
    • Na only from supermarket I dey buy de oil wey I dey take make my stew.  — (NSC_2021, I buy the oil I cook my stew with from the supermarket.)
    • E be like sey I still get oil for house .  — (NSC_2021, It seems I still have oil at home.)
  2. Na water water ting wey dey for inside ground wey people turn to fuel.
    • Delta no go fit depend on oil forever.  — (bbc__28099, Delta can not depend on fuel forever.)
    • Di small kontri dey rich in oil and gas exports.  — (bbc__20753, The small country is rich in oil and gas export.)
  3. Na liquid wey dem dey use rub body.
    • Na baby oil dey good for harmattan period.  — (NSC_2021, Baby oil is better during harmattan.)
    • Use oil and moisturizer for your hair and leg join.  — (bbc__97434, Use oil and moisturizer for both your leg and hair.)
  4. Liquid wey be like grease wey dem dey use for anointing.
    • Anointing oil na im pastors dey pray with, no be groundnut oil.  — (NSC_2021, Pastors pray with anointing oil, not groundnut oil.)
    • Okay na anointing oil e go be for sure.  — (NSC_2021, It must be anointing oil.)
  5. Someting wey dey make tings dey go well for person.
    • Na your car be dis? 'Oil dey your head, babe  — (NSC_2021, This is your car? You have a lot of luck, babe.)
    • Everybody dey hustle, but if oil dey your head e suppose fit make am go well.  — (NSC_2021, Everyone is trying to make earns meet, but if you have some luck, it should make it easier.)
    • After you don baff soap finish you say a oil. Shift make we see air wey de pass abeg  — (NSC_2021, After you’ve done a good luck charm, you said it’s just your luck. Please get out of the way.)

Related forms

Translations

  • English: lubricant, cooking oil, anointing oil, luck