Difference between revisions of "oil"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * crude 0.82 114, fuel 0.74 375, production 0.71 149, price 0.70 378, companies 0.70 321, spill 0.68 88, rice 0.68 419, bags 0.67 73, gas 0.6...")
 
 
(26 intermediate revisions by 12 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* crude 0.82 114, fuel 0.74 375, production 0.71 149, price 0.70 378, companies 0.70 321, spill 0.68 88, rice 0.68 419, bags 0.67 73, gas 0.67 218
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English oil
+
From: English ''oil''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ɔɪl
+
* ɔ́jɛ̀
<sm2>Pcm-ng-oil.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-oil.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-oil.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-oil.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 52
 
* Frequency rank in NSC treebank: 236
 
* Frequency in raw corpus: 721
 
* Frequency rank in raw corpus: 478
 
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
oil: no definition -- Definition in Naija?
+
# Water water ting wey thick wey de dey use cook.
 
+
#:* {{ux|dv|Na only from supermarket I dey buy de '''oil''' wey I dey take make my stew.|(I buy the oil I cook my stew with from the supermarket.)}}
 
+
#:* {{ux|dv|E be like sey I still get '''oil''' for house .|(It seems I still have oil at home.)}}
# - (frequency:422)
+
# Black water water ting wey dey for inside ground wey people turn to [[fuel]] and kerosine and gas and oder oder tings.
#: {{ux|dv|No add '''oil'''. |(JOS_12_How-To-Prepare-Gote-Soup_MG__51, Don’t add oil.)}}
+
#:* {{ux|dv|Delta no go fit depend on '''oil''' forever.|(bbc__28099, Delta can not depend on fuel forever.)}}
#: {{ux|dv|we get '''oil'''. |(deuber__477, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Di small kontri dey rich in '''oil''' and gas exports. |(bbc__20753, The small country is rich in oil and gas export.)}}
# case (frequency:42)
+
# Na liquid wey dem dey use rub body.
#: {{ux|dv|Most people don't like it wit '''oil'''. |(JOS_12_How-To-Prepare-Gote-Soup_MG__52, <eng> Most people don’t like it with oil <eng>.)}}
+
#:* {{ux|dv|Na baby '''oil''' dey good for harmattan period.|(Baby oil is better during harmattan.)}}
#: {{ux|dv|Delta no go fit depend on '''oil''' forever |(bbc__28099, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Use '''oil''' and moisturizer for your hair and leg join.|(bbc__97434, Use oil and moisturizer for both your leg and hair.)}}
# det (frequency:31)
+
# Liquid wey be like grease wey dem dey use for anointing.
#: {{ux|dv|No '''oil'''. |(NST_cleaned__32661, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Anointing '''oil''' na im pastors dey pray with, no be groundnut oil. |(Pastors pray with anointing oil, not groundnut oil.)}}
#: {{ux|dv|The woman come sell the '''oil'''. |(jw__11746, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Okay na anointing '''oil''' e go be for sure.|(It must be anointing oil.)}}
# amod (frequency:23)
+
# Someting wey dey make tings dey go well for person.
#: {{ux|dv|you add up red '''oil'''. |(NST_cleaned__36227, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Na your car be dis? '''Oil'' dey your head, babe  |(This is your car? You have a lot of luck, babe.)}}
#: {{ux|dv|Na im make '''oil''' common '''oil''' eh? |(NST_cleaned__5955, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Everybody dey hustle, but if '''oil''' dey your head e suppose fit make am go well. |(Everyone is trying to make earns meet, but if you have some luck, it should make it easier.)}}
# conj (frequency:20)
+
#:* {{ux|dv| After you don baff soap finish you say a '''oil'''. Shift make we see air wey de pass abeg|(After you’ve done a good luck charm, you said it’s just your luck. Please get out of the way.)}}
#: {{ux|dv|Di small kontri dey rich on '''oil''' and gas exports. |(bbc__20753, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Use '''oil''' and moisturiser for your hair and leg join. |(bbc__97434, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|The pot wey e dey put flour and '''oil''' no empty. |(jw__36570, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Coal - $687m Heroin - $600-800m  Electricity - $378m  Aluminium - $378m  Gas and '''oil''' - $307m |(bbc__25849, __no translation__)}}
 
# nmod:poss (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|You go check your '''oil'''. |(LAG_31_Road-Safety_MG__19, You'll check the oil.)}}
 
#: {{ux|dv|because we dey tap deir '''oil'''. |(deuber__4744, __no translation__)}}
 
# amod-case (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|To buy generator mean say you go need fuel or product sha from crude '''oil''' to take on di generator. |(bbc__94187, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di lawmaker say tourism fit help grow Nigeria economy instead of to dey focus on only '''oil''', come even boost Nigeria Gross Domestic Product  join. |(bbc__35676, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Den I go con pour di melon inside di '''oil''', fry am well to my taste. |(ENU_01_Salomis-Egusi-Soup-Recipe_MG__16, Then I put the egusi in the oil and fry it well to my taste.)}}
 
#: {{ux|dv|Annkio Briggs Niger Delta activists like Ann-Kio Briggs want make di region dey in charge of dia '''oil'''. |(bbc__15481, __no translation__)}}
 
# case-dep (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|PIUS UTOMI EKPEI One of di places where Shell dey make plenty money on top '''oil''' na Ogoniland |(bbc__80169, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|One of di places where Shell dey make plenty money on top '''oil''' na Ogoniland, and na so Ogoni people begin protest. |(bbc__78580, __no translation__)}}
 
# case-conj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|As at 2014, e neva clear weda di deal go result to any beta '''oil''' or gas field. |(bbc__16644, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nigeria na di richest economy for Africa, but even though e get plenti mineral resources of '''oil''' and gas, millions of pipo dey poor. |(bbc__73883, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Okay na annointing '''oil''' e go be. |(NST_cleaned__8398, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis punishment include how much '''oil''' dem fit import and say make dem no export cloth again. |(bbc__42540, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|But I tell you dis kind '''oil''' if you use am, e no dey, e no dey dry for fire. |(IBA_24_Mummy-Debbie_DG__13, But I am telling you, this sort of oil, if you use it, it does not... it does not dry in the fire)}}
 
#: {{ux|dv|Abdul-Hakeem Ajijola na Commissioner for one join body on top Cyberspace, di Global Commission for di stability of Cyberspace, im say data na di new '''oil'''. |(bbc__11013, __no translation__)}}
 
# advmod-cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Andressa and di team dey currently work on how dem go use insect make cake, cereal, and even '''oil'''. |(bbc__15280, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|The tanker wey e jam with na Alnic MC and e get damage for one tank wey dey near the front of the ship 7m  on top water, but nobody wound and no '''oil''' pour troway. |(bbc__93527, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
* [[oil bloc|oil bloc]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Etete bin carry di OPL 245 oil bloc dash im own company when im be petroleum minister for Sani Abacha government. |(bbc__47183, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|EFFC win dis court case for January dis year and court give government power to control di oil bloc but last-last, court come do u-turn. |(bbc__45957, __no translation__)}}* [[oil boom|oil boom]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Dis one mean say di new oil boom wey Libya dey experience dey face uncertainty again. |(bbc__42230, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If we look di matter well well, we go see say dat oil money awuf tabi oil boom, e do our country good and bad. |(deuber__5241, __no translation__)}}* [[oil city|oil city]]
 
 
 
#: {{ux|dv|As Port Harcourt na oil city, di expectation na say work go boku but di reality dey different. |(bbc__72436, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Kpofire fuel or illegally refined petroleum products no be new tin for di oil city of Port-Harcourt, Rivers sate south-south, Nigeria, but tori of how e don almost take over town dey give authorities dem sleepless nights. |(bbc__62630, __no translation__)}}* [[oil deal|oil deal]]
 
 
 
#: {{ux|dv|How 'magomago' for oil deal make Nigeria lose $6bn |(bbc__56162, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|BP don gree to pay about $10bn to one businessman wey get hand for suspicious oil deal. |(bbc__18872, __no translation__)}}* [[oil men|oil men]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Dem say two Nigerian oil men, Kolawole Aluko and Olajide Omokore, join others bribe Mrs Alison-Madueke to win oil contracts. |(bbc__50304, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|STEFAN HEUNIS Good hospitals na some of di things Nigerians no dey see because of bribery and corruption for government How bone hook big oil men and Nigerian politicians for throat |(bbc__86371, __no translation__)}}* [[oil rich|oil rich]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Nigeria na oil rich kontri, but e still dey import refine crude oil becos none of di refineries for di kontri dey refine crude oil. |(bbc__73894, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|PIUS UTOMI EKPEI Niger Delta Avengers na millitant group wey dey worry di oil rich region for Nigeria Niger Delta Avengers don talk on Wednesday say dem go attack oil pipelines again. |(bbc__80141, __no translation__)}}* [[oil well|oil well]]
 
 
 
#: {{ux|dv|As when I dey secondary school for my mama village Kokokori, eh dere, dere's eh oil well here. |(BEN_24_Bunkering_DG__81, Like when I was in secondary school in my mother's village, Kokokori, eh there... there's eh an '''oil well''' here.)}}
 
#: {{ux|dv|For Africa, Angola and Nigeria dey produce oil well well, even Ghana just begin produce oil too and na so ogbonge oil companies plenty for there but palava on top oil pollution matter plenty. |(bbc__49910, __no translation__)}}* [[palm oil|palm oil]]
 
 
 
#: {{ux|dv|palm oil, pepper, salt... |(NST_cleaned__35614, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So if I cook di palm oil... |(NST_cleaned__35677, __no translation__)}}
 
 
 
====Synonymes====
 
* crude 0.82 114, fuel 0.74 375, production 0.71 149, price 0.70 378, companies 0.70 321, spill 0.68 88, rice 0.68 419, bags 0.67 73, gas 0.67 218
 
  
====Antonymes====
+
====Related  forms====
* crude 0.82 114, fuel 0.74 375, production 0.71 149, price 0.70 378, companies 0.70 321, spill 0.68 88, rice 0.68 419, bags 0.67 73, gas 0.67 218
+
* [[groundnut oil]], [[palm oil]], [[crude oil]],[[coconut oil]], [[anointing oil]], [[soap]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''lubricant'', ''cooking oil'', ''anointing oil'', ''luck'', '''crude oil'''

Latest revision as of 07:45, 7 March 2024

Naija

Etymology

From: English oil

Pronunciation

  • ɔ́jɛ̀

Play Play

Noun

  1. Water water ting wey thick wey de dey use cook.
    • Na only from supermarket I dey buy de oil wey I dey take make my stew.  — (I buy the oil I cook my stew with from the supermarket.)
    • E be like sey I still get oil for house .  — (It seems I still have oil at home.)
  2. Black water water ting wey dey for inside ground wey people turn to fuel and kerosine and gas and oder oder tings.
    • Delta no go fit depend on oil forever.  — (bbc__28099, Delta can not depend on fuel forever.)
    • Di small kontri dey rich in oil and gas exports.  — (bbc__20753, The small country is rich in oil and gas export.)
  3. Na liquid wey dem dey use rub body.
    • Na baby oil dey good for harmattan period.  — (Baby oil is better during harmattan.)
    • Use oil and moisturizer for your hair and leg join.  — (bbc__97434, Use oil and moisturizer for both your leg and hair.)
  4. Liquid wey be like grease wey dem dey use for anointing.
    • Anointing oil na im pastors dey pray with, no be groundnut oil.  — (Pastors pray with anointing oil, not groundnut oil.)
    • Okay na anointing oil e go be for sure.  — (It must be anointing oil.)
  5. Someting wey dey make tings dey go well for person.
    • Na your car be dis? 'Oil dey your head, babe  — (This is your car? You have a lot of luck, babe.)
    • Everybody dey hustle, but if oil dey your head e suppose fit make am go well.  — (Everyone is trying to make earns meet, but if you have some luck, it should make it easier.)
    • After you don baff soap finish you say a oil. Shift make we see air wey de pass abeg  — (After you’ve done a good luck charm, you said it’s just your luck. Please get out of the way.)

Related forms

Translations

  • English: lubricant, cooking oil, anointing oil, luck, crude oil