Difference between revisions of "oil"

 
(3 intermediate revisions by the same user not shown)
Line 5: Line 5:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ɔ́ìl
+
* ɔ́jɛ̀
 
<sm2>pcm-ng-oil.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>pcm-ng-oil.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>pcm-ng-oil.m.ogg</sm2>
 
<sm2>pcm-ng-oil.m.ogg</sm2>
Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Water water ting wey thick wey de dey use cook.
 
# Water water ting wey thick wey de dey use cook.
#:* {{ux|dv|Na only from supermarket I dey buy de '''oil''' wey I dey take make my stew.|(NSC_2021, I buy the oil I cook my stew with from the supermarket.)}}
+
#:* {{ux|dv|Na only from supermarket I dey buy de '''oil''' wey I dey take make my stew.|(I buy the oil I cook my stew with from the supermarket.)}}
#:* {{ux|dv|E be like sey I still get  '''oil''' for house .|(NSC_2021,  It seems I still have oil at home.)}}
+
#:* {{ux|dv|E be like sey I still get  '''oil''' for house .|(It seems I still have oil at home.)}}
# Na water water ting wey dey for inside ground wey people turn to [[fuel]].
+
# Black water water ting wey dey for inside ground wey people turn to [[fuel]] and kerosine and gas and oder oder tings.
 
#:* {{ux|dv|Delta no go fit depend on '''oil''' forever.|(bbc__28099, Delta can not depend on fuel forever.)}}
 
#:* {{ux|dv|Delta no go fit depend on '''oil''' forever.|(bbc__28099, Delta can not depend on fuel forever.)}}
 
#:* {{ux|dv|Di small kontri dey rich in '''oil''' and gas exports. |(bbc__20753, The small country is rich in oil and gas export.)}}
 
#:* {{ux|dv|Di small kontri dey rich in '''oil''' and gas exports. |(bbc__20753, The small country is rich in oil and gas export.)}}
 
# Na liquid wey dem dey use rub body.
 
# Na liquid wey dem dey use rub body.
#:* {{ux|dv|Na baby '''oil''' dey good for harmattan period.|(NSC_2021, Baby oil is better during harmattan.)}}
+
#:* {{ux|dv|Na baby '''oil''' dey good for harmattan period.|(Baby oil is better during harmattan.)}}
 
#:* {{ux|dv|Use '''oil''' and moisturizer for your hair and leg join.|(bbc__97434, Use oil and moisturizer for both your leg and hair.)}}
 
#:* {{ux|dv|Use '''oil''' and moisturizer for your hair and leg join.|(bbc__97434, Use oil and moisturizer for both your leg and hair.)}}
 
# Liquid wey be like grease wey dem dey use for anointing.
 
# Liquid wey be like grease wey dem dey use for anointing.
#:* {{ux|dv|Anointing '''oil''' na im pastors dey pray with, no be groundnut oil. |(NSC_2021, Pastors pray with anointing oil, not groundnut oil.)}}
+
#:* {{ux|dv|Anointing '''oil''' na im pastors dey pray with, no be groundnut oil. |(Pastors pray with anointing oil, not groundnut oil.)}}
#:* {{ux|dv|Okay na anointing '''oil''' e go be for sure.|(NSC_2021, It must be anointing oil.)}}
+
#:* {{ux|dv|Okay na anointing '''oil''' e go be for sure.|(It must be anointing oil.)}}
 
#  Someting wey dey make tings dey go well for person.
 
#  Someting wey dey make tings dey go well for person.
#:* {{ux|dv| Na your car be dis? '''Oil'' dey your head, babe  |(NSC_2021, This is your car? You have a lot of luck, babe.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na your car be dis? '''Oil'' dey your head, babe  |(This is your car? You have a lot of luck, babe.)}}
#:* {{ux|dv| Everybody dey hustle, but if '''oil''' dey your head e suppose fit make am go well. |(NSC_2021, Everyone is trying to make earns meet, but if you have some luck, it should make it easier.)}}
+
#:* {{ux|dv| Everybody dey hustle, but if '''oil''' dey your head e suppose fit make am go well. |(Everyone is trying to make earns meet, but if you have some luck, it should make it easier.)}}
#:* {{ux|dv| After you don baff soap finish you say a '''oil'''. Shift make we see air wey de pass abeg|(NSC_2021, After you’ve done a good luck charm, you said it’s just your luck. Please get out of the way.)}}
+
#:* {{ux|dv| After you don baff soap finish you say a '''oil'''. Shift make we see air wey de pass abeg|(After you’ve done a good luck charm, you said it’s just your luck. Please get out of the way.)}}
  
 
====Related  forms====
 
====Related  forms====
* [[groundnut oil]], [[palm oil]], [[crude oil]],[[coconut oil]], [[anointing oil]]
+
* [[groundnut oil]], [[palm oil]], [[crude oil]],[[coconut oil]], [[anointing oil]], [[soap]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''lubricant'', ''cooking oil'', ''anointing oil'', ''luck''
+
* English: ''lubricant'', ''cooking oil'', ''anointing oil'', ''luck'', '''crude oil'''

Latest revision as of 07:45, 7 March 2024

Naija

Etymology

From: English oil

Pronunciation

  • ɔ́jɛ̀

Play Play

Noun

  1. Water water ting wey thick wey de dey use cook.
    • Na only from supermarket I dey buy de oil wey I dey take make my stew.  — (I buy the oil I cook my stew with from the supermarket.)
    • E be like sey I still get oil for house .  — (It seems I still have oil at home.)
  2. Black water water ting wey dey for inside ground wey people turn to fuel and kerosine and gas and oder oder tings.
    • Delta no go fit depend on oil forever.  — (bbc__28099, Delta can not depend on fuel forever.)
    • Di small kontri dey rich in oil and gas exports.  — (bbc__20753, The small country is rich in oil and gas export.)
  3. Na liquid wey dem dey use rub body.
    • Na baby oil dey good for harmattan period.  — (Baby oil is better during harmattan.)
    • Use oil and moisturizer for your hair and leg join.  — (bbc__97434, Use oil and moisturizer for both your leg and hair.)
  4. Liquid wey be like grease wey dem dey use for anointing.
    • Anointing oil na im pastors dey pray with, no be groundnut oil.  — (Pastors pray with anointing oil, not groundnut oil.)
    • Okay na anointing oil e go be for sure.  — (It must be anointing oil.)
  5. Someting wey dey make tings dey go well for person.
    • Na your car be dis? 'Oil dey your head, babe  — (This is your car? You have a lot of luck, babe.)
    • Everybody dey hustle, but if oil dey your head e suppose fit make am go well.  — (Everyone is trying to make earns meet, but if you have some luck, it should make it easier.)
    • After you don baff soap finish you say a oil. Shift make we see air wey de pass abeg  — (After you’ve done a good luck charm, you said it’s just your luck. Please get out of the way.)

Related forms

Translations

  • English: lubricant, cooking oil, anointing oil, luck, crude oil