Difference between revisions of "oluwole"

Line 16: Line 16:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na place where dem dey do fake document wey be exactly like im original.
+
* Na place where dem dey do fake document wey be like original gan.
 
:* {{ux|dv|If you wan do papers wey be like confirm legit, go '''oluwole''' for Lagos.  |(NSC_Legbeti_2021. If you want to make a  document that looks exactly like the original, go to Oluwole street in Lagos.)}}
 
:* {{ux|dv|If you wan do papers wey be like confirm legit, go '''oluwole''' for Lagos.  |(NSC_Legbeti_2021. If you want to make a  document that looks exactly like the original, go to Oluwole street in Lagos.)}}
 +
:* {{ux|dv|police people come raid '''oluwole''' boys.|(NSC_Legbeti_2021. The police raided the forgery experts at Oluwole.)}}
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===

Revision as of 17:10, 10 February 2021

Naija

Etymology

From: Yoruba oluwole (A street known as a home of forgery in Lagos.)

Pronunciation

  • òlùwòlè


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 1
  • Frequency rank in raw corpus: 32704

Noun

  • Na place where dem dey do fake document wey be like original gan.
  • If you wan do papers wey be like confirm legit, go oluwole for Lagos.  — (NSC_Legbeti_2021. If you want to make a document that looks exactly like the original, go to Oluwole street in Lagos.)
  • police people come raid oluwole boys.  — (NSC_Legbeti_2021. The police raided the forgery experts at Oluwole.)

Adjective

  • Na document wey no be original but e look like am gan.
  • Na oluwole. S. oluwole  — (Egbokhare_2020. It's a perfect fake.)
  • Dis document be like oluwole  — (NSC_Legbeti_2021. This document is forged.)

Synonyms

Translations

  • English: forgery.