oluwole

Naija

Etymology

From: Yoruba oluwole (A street known as a home of forgery in Lagos.)

Pronunciation

  • òlúwɔ̀lé

Play Play

Noun

  • Place where dem dey do fake document wey be like original gan.
  • If you wan do papers wey be like confirm legit, go oluwole for Lagos.  — (If you want to make a document that looks exactly like the original, go to Oluwole street in Lagos.)

Adjective

  • Make de do document wey no be original but e resemble original well well
  • Na better oluwole certificate be dis naw. Dis people don guy me.  — (It's a perfect fake. I have been duped.)
  • Dis document dey do me like say na oluwole passport o  — (This document looks to me like it was forged.)
  • Police people come raid oluwole boys.  — (The police raided the forgery experts at Oluwole.)


Synonyms

Translations

  • English: forged documents