Difference between revisions of "oluwole"

Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-oluwole.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-oluwole.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-oluwole.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-oluwole.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 1
 
* Frequency rank in raw corpus: 32704
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na place where dem dey do fake document wey be like original gan.
+
* Place where dem dey do fake document wey be like original gan.
 
:* {{ux|dv|If you wan do papers wey be like confirm legit, go '''oluwole''' for Lagos.  |(NSC_Legbeti_2021. If you want to make a  document that looks exactly like the original, go to Oluwole street in Lagos.)}}
 
:* {{ux|dv| Police people come raid '''oluwole''' boys.|(NSC_Legbeti_2021. The police raided the forgery experts at Oluwole.)}}
 
:* {{ux|dv| Police people come raid '''oluwole''' boys.|(NSC_Legbeti_2021. The police raided the forgery experts at Oluwole.)}}
  
===Adjective===
 
===Adjective===
* Na document wey no be original but e look like am gan.
+
* Make dem do document wey no be original be like am gan.
 
:* {{ux|dv|Na '''oluwole'''. S. '''oluwole''' |(Egbokhare_2020. It's a perfect fake.)}}
 
:* {{ux|dv|Na '''oluwole'''. S. '''oluwole''' |(Egbokhare_2020. It's a perfect fake.)}}
:* {{ux|dv|Dis document be like '''oluwole''' |(NSC_Legbeti_2021. This document is forged.)}}
+
:* {{ux|dv|Dis document dey do me like say na '''oluwole''' o|(NSC_Legbeti_2021. This document seem to me like its forged.)}}
 +
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[fake]]
 
* [[fake]]

Revision as of 15:34, 7 July 2021

Naija

Etymology

From: Yoruba oluwole (A street known as a home of forgery in Lagos.)

Pronunciation

  • òlùwòlè

Noun

  • Place where dem dey do fake document wey be like original gan.
  • If you wan do papers wey be like confirm legit, go oluwole for Lagos.  — (NSC_Legbeti_2021. If you want to make a document that looks exactly like the original, go to Oluwole street in Lagos.)
  • Police people come raid oluwole boys.  — (NSC_Legbeti_2021. The police raided the forgery experts at Oluwole.)

Adjective

  • Make dem do document wey no be original be like am gan.
  • Na oluwole. S. oluwole  — (Egbokhare_2020. It's a perfect fake.)
  • Dis document dey do me like say na oluwole o  — (NSC_Legbeti_2021. This document seem to me like its forged.)

Synonyms

Translations

  • English: forgery.