oluwole
Naija
Etymology
From: Yoruba oluwole (A street known as a home of forgery in Lagos.)
Pronunciation
- òlùwòlè
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 1
- Frequency rank in raw corpus: 32704
Noun
- Na place where dem dey do fake document wey be exactly like im original.
- If you wan do papers wey be like confirm legit, go oluwole for Lagos. — (NSC_Legbeti_2021. If you want to make a document that looks exactly like the original, go to Oluwole street in Lagos.)
Adjective
- Na document wey no be original but e look like am gan.
- Na oluwole. S. oluwole — (Egbokhare_2020. It's a perfect fake.)
- Dis document be like oluwole — (NSC_Legbeti_2021. This document is forged.)
Synonyms
Translations
- English: forgery.