on

Naija

Etymology

From: English on

Pronunciation

  • ɔn

Play Play


Adverb

  1. Na to put off someting.
    • Help me put de gas on I beg.  — (NSC_Legbeti_2021. Please put on the gas.)
    • No switch de light off, put am on.  — (NSC_Legbeti_2021. Put on the light, dont turn it off.)
    • Help me 'on de telly.  — (NSC_Legbeti_2021. Help me switch the Television on.)
  2. Na make someting rest put for anoder ting.
    • I put all my hope only on God jare.  — (NSC_Legbeti_2021. I depend solely on God.)
    My, for our house, na only English, and maybe sey na Hausa depending on if we get visitor wey come house.  — (NST_cleaned__2062. In our house we speak only English and maybe Hausa sometimes if we have guest.)
  3. Na to dey talk or do someting dey go.
    • He just dey talk dey go on and 'on.  — (NSC_Legbeti_2021. He wwnr on and on.)
    • 'on de day I go marry.  — (NSC_Legbeti_2021. I think of wedding day a lot.)

Related form

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: put something on