Difference between revisions of "one"

Line 8: Line 8:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* wən
+
* wôn
 
<sm2>Pcm-ng-one.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-one.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-one.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-one.m.ogg</sm2>  
Line 21: Line 21:
 
* Na de number wey come dey before two.
 
* Na de number wey come dey before two.
 
:* {{ux|dv|Na only '''one''' hotel get CCTV for dis town sir.. |(NSC_Legbeti_2021. Only one hotel has a CCTV in this town sir.)}}
 
:* {{ux|dv|Na only '''one''' hotel get CCTV for dis town sir.. |(NSC_Legbeti_2021. Only one hotel has a CCTV in this town sir.)}}
#: {{ux|dv|'''One''' room. |(WAZK_05_Reincarnation_DG__107, One room !)}}
+
:* {{ux|dv|'''One''' room. |(WAZK_05_Reincarnation_DG__107, One room !)}}
#: {{ux|dv|Di mama of '''one''' tok say e go take some time for dem to divorce proper because dem get pikin togeda. |(bbc__35869. The mother of two sid the divorce will take awhile because of their kids.)}}
+
:* {{ux|dv|Di mama of '''one''' tok say e go take some time for dem to divorce proper because dem get pikin togeda. |(bbc__35869. The mother of two sid the divorce will take awhile because of their kids.)}}
#: {{ux|dv|Ehn because if I say make I carry woman join '''one''' wey I go do, my broda, na, na double work be dat '''one'''. |(WAZL_11_Kabuchi_DG__95, Ehn, Because if I decided to add woman to the one that I went there to do, my brother, that one is is a double work.)}}
+
:* {{ux|dv|Ehn because if I say make I carry woman join '''one''' wey I go do, my broda, na, na double work be dat '''one'''. |(WAZL_11_Kabuchi_DG__95, Ehn, Because if I decided to add woman to the one that I went there to do, my brother, that one is is a double work.)}}
 
 
====Derived forms====
 
*
 
====Synonyms====
 
* [[first]]
 
 
 
====Translations====
 
* English: no definition, SPEC.ART
 
 
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na when person wan talk about particular ting out of two or many tings.
+
# Na when person wan talk about particular ting out of two or many tings.
#: {{ux|dv|I agree for dat '''one'''. |(ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__29, I agreed on that one.)}}
+
#:* {{ux|dv|I agree for dat '''one'''. |(ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__29, I agreed on that one.)}}
#: {{ux|dv|Di oda '''one'''… |(IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__52, The other one...)}}
+
#:* {{ux|dv|Di oda '''one'''… |(IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__52, The other one...)}}
#: {{ux|dv|Di slim '''one''', |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__60, The slim one?)}}
+
#:* {{ux|dv|Di slim '''one''', |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__60, The slim one?)}}
* Na when person dey talk about someting wey dey happen or don happen.
+
# Na when person dey talk about someting wey dey happen or don happen.
#: {{ux|dv|Which '''one''' be dis one wey you just dey carry face for everybody? |(NSC_Legbeti_2021. Exactly Why are you upset with everyone?)}}
+
#:* {{ux|dv|Which '''one''' be dis one wey you just dey carry face for everybody? |(NSC_Legbeti_2021. Exactly Why are you upset with everyone?)}}
 
+
#:* {{ux|dv|And '''one''' of im inlaw dey sick sef. |(ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__113, One of his in-laws was even sick.)}}
#: {{ux|dv|And '''one''' of im inlaw dey sick sef. |(ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__113, One of his in-laws was even sick.)}}
+
# Na when person select out of plenty people or ting,  
* Na when person select out of plenty people or ting,  
+
#:* {{ux|dv|Na dis '''one''' i like pass for all of dem. |(NST_cleaned__32671. I prefer this one more than all of them.)}}
#: {{ux|dv|Na dis '''one''' i like pass for all of dem. |(NST_cleaned__32671. I prefer this one more than all of them.)}}
+
#:* {{ux|dv|How Bible take use faith and love together, but which '''one''' big pass? |(jw__13957. Of love and faith, whch is the greatest according to the bible?)}}
#: {{ux|dv|How Bible take use faith and love together, but which '''one''' big pass? |(jw__13957. Of love and faith, whch is the greatest according to the bible?)}}
+
#:* {{ux|dv|I no know which '''one''' to call you. |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__41, I said,  I don't know which of them to call you.)}}
#: {{ux|dv|I no know which '''one''' to call you. |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__41, I said,  I don't know which of them to call you.)}}
+
#:* {{ux|dv|E get '''one''' wey be sey me, how I wan say I dey jealous dem now. |(WAZP_01_The-Ramblers_M__48, They want that, how will I say I am jealous them now ?)}}
#: {{ux|dv|E get '''one''' wey be sey me, how I wan say I dey jealous dem now. |(WAZP_01_The-Ramblers_M__48, They want that, how will I say I am jealous them now ?)}}
+
#:* {{ux|dv|We fit pray long prayer or short '''one'''. |(jw__14767. We may say a short or long prayer.)}}
#: {{ux|dv|We fit pray long prayer or short '''one'''. |(jw__14767. We may say a short or long prayer.)}}
 
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
 
* [[one dose]]
 
* [[one dose]]
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
*  
 
*  
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''preference''
+
* English: ''preference'', ''number''

Revision as of 14:59, 23 March 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English one

Pronunciation

  • wôn


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 879
  • Frequency rank in NSC treebank: 23
  • Frequency in raw corpus: 21416
  • Frequency rank in raw corpus: 21

Numeral

  • Na de number wey come dey before two.
  • Na only one hotel get CCTV for dis town sir..  — (NSC_Legbeti_2021. Only one hotel has a CCTV in this town sir.)
  • One room.  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__107, One room !)
  • Di mama of one tok say e go take some time for dem to divorce proper because dem get pikin togeda.  — (bbc__35869. The mother of two sid the divorce will take awhile because of their kids.)
  • Ehn because if I say make I carry woman join one wey I go do, my broda, na, na double work be dat one.  — (WAZL_11_Kabuchi_DG__95, Ehn, Because if I decided to add woman to the one that I went there to do, my brother, that one is is a double work.)

Noun

  1. Na when person wan talk about particular ting out of two or many tings.
    • I agree for dat one.  — (ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__29, I agreed on that one.)
    • Di oda one  — (IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__52, The other one...)
    • Di slim one,  — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__60, The slim one?)
  2. Na when person dey talk about someting wey dey happen or don happen.
    • Which one be dis one wey you just dey carry face for everybody?  — (NSC_Legbeti_2021. Exactly Why are you upset with everyone?)
    • And one of im inlaw dey sick sef.  — (ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__113, One of his in-laws was even sick.)
  3. Na when person select out of plenty people or ting,
    • Na dis one i like pass for all of dem.  — (NST_cleaned__32671. I prefer this one more than all of them.)
    • How Bible take use faith and love together, but which one big pass?  — (jw__13957. Of love and faith, whch is the greatest according to the bible?)
    • I no know which one to call you.  — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__41, I said, I don't know which of them to call you.)
    • E get one wey be sey me, how I wan say I dey jealous dem now.  — (WAZP_01_The-Ramblers_M__48, They want that, how will I say I am jealous them now ?)
    • We fit pray long prayer or short one.  — (jw__14767. We may say a short or long prayer.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: preference, number