Difference between revisions of "one"

 
(5 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
 
* [[wan]]
 
* [[wan]]
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''one''
 
From: English ''one''
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* wôn
 
* wôn
Line 14: Line 11:
 
===Numeral===
 
===Numeral===
 
* Di first number wey de dey use dey count.
 
* Di first number wey de dey use dey count.
:* {{ux|dv|Na only '''one''' hotel get CCTV for dis town sir.. |(NSC_Legbeti_2021. Only one hotel has a CCTV in this town sir.)}}
+
:* {{ux|dv|Na only '''one''' hotel get CCTV for dis town, sir.|(Only one hotel has a CCTV in this town, sir.)}}
 
:* {{ux|dv|'''One''' room. |(WAZK_05_Reincarnation_DG__107, One room !)}}
 
:* {{ux|dv|'''One''' room. |(WAZK_05_Reincarnation_DG__107, One room !)}}
 
:* {{ux|dv|Di mama of '''one''' tok say e go take some time for dem to divorce proper because dem get pikin togeda. |(bbc__35869. The mother of two said the divorce will take awhile because of their kids.)}}
 
:* {{ux|dv|Di mama of '''one''' tok say e go take some time for dem to divorce proper because dem get pikin togeda. |(bbc__35869. The mother of two said the divorce will take awhile because of their kids.)}}
 
:* {{ux|dv|Ehn because if I say make I carry woman join '''one''' wey I go do, my broda, na, na double work be dat '''one'''. |(WAZL_11_Kabuchi_DG__95, Ehn, Because if I decided to marry another woman in addition to the one I am married to alrady, my brother, that will be a lot of stress.)}}
 
:* {{ux|dv|Ehn because if I say make I carry woman join '''one''' wey I go do, my broda, na, na double work be dat '''one'''. |(WAZL_11_Kabuchi_DG__95, Ehn, Because if I decided to marry another woman in addition to the one I am married to alrady, my brother, that will be a lot of stress.)}}
 +
====Translation====
 +
English: ''one''
  
===Noun===
+
===Pronoun===
# Na when person wan talk about particular ting out of two or many tings.
+
* When person wan talk about someting inside where many tings dey.
#:* {{ux|dv|I agree for dat '''one'''. |(ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__29, I agreed on that one.)}}
+
:* {{ux|dv|I agree for dat '''one'''. |(ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__29, I agreed on that one.)}}
#:* {{ux|dv|Di oda '''one'''… |(IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__52, The other one...)}}
+
:* {{ux|dv|Di oda '''one'''… |(IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__52, The other one...)}}
#:* {{ux|dv|Di slim '''one''', |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__60, The slim one..)}}
+
:* {{ux|dv|Di slim '''one''', |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__60, The slim one..)}}
# Na when person dey talk about someting wey dey happen or don happen.
 
#:* {{ux|dv|Which '''one''' be dis one wey you just dey carry face for everybody? |(NSC_Legbeti_2021. Exactly Why are you upset with everyone?)}}
 
#:* {{ux|dv|And '''one''' of im inlaw dey sick sef. |(ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__113, One of his in-laws was even sick.)}}
 
# Na when person select out of plenty people or ting,
 
#:* {{ux|dv|Na dis '''one''' i like pass for all of dem. |(NST_cleaned__32671. I prefer this one more than all of them.)}}
 
#:* {{ux|dv|How Bible take use faith and love together, but which '''one''' big pass? |(jw__13957. Of love and faith, whch is the greatest according to the bible?)}}
 
#:* {{ux|dv|I no know which '''one''' to call you. |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__41, I said,  I don't know which of them to call you.)}}
 
#:* {{ux|dv|We fit pray long prayer or short '''one'''. |(jw__14767. We may say a short or long prayer.)}}
 
 
 
====Related forms====
 
* [[one dose]]
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''number'', ''prefrence''
+
* English: ''one''

Latest revision as of 05:34, 4 June 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English one

Pronunciation

  • wôn

Play Play

Numeral

  • Di first number wey de dey use dey count.
  • Na only one hotel get CCTV for dis town, sir.  — (Only one hotel has a CCTV in this town, sir.)
  • One room.  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__107, One room !)
  • Di mama of one tok say e go take some time for dem to divorce proper because dem get pikin togeda.  — (bbc__35869. The mother of two said the divorce will take awhile because of their kids.)
  • Ehn because if I say make I carry woman join one wey I go do, my broda, na, na double work be dat one.  — (WAZL_11_Kabuchi_DG__95, Ehn, Because if I decided to marry another woman in addition to the one I am married to alrady, my brother, that will be a lot of stress.)

Translation

English: one

Pronoun

  • When person wan talk about someting inside where many tings dey.
  • I agree for dat one.  — (ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__29, I agreed on that one.)
  • Di oda one  — (IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__52, The other one...)
  • Di slim one,  — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__60, The slim one..)

Translations

  • English: one