one

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English one

Pronunciation

  • wən


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 879
  • Frequency rank in NSC treebank: 23
  • Frequency in raw corpus: 21416
  • Frequency rank in raw corpus: 21

Numeral

  • Na de number wey come dey before two.
  • Na only one hotel get CCTV for dis town sir..  — (NSC_Legbeti_2021. Only one hotel has a CCTV in this town sir.)
  1. One room.  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__107, One room !)
    Di mama of one tok say e go take some time for dem to divorce proper because dem get pikin togeda.  — (bbc__35869. The mother of two sid the divorce will take awhile because of their kids.)
    Ehn because if I say make I carry woman join one wey I go do, my broda, na, na double work be dat one.  — (WAZL_11_Kabuchi_DG__95, Ehn, Because if I decided to add woman to the one that I went there to do, my brother, that one is is a double work.)

Derived forms

Synonyms

Translations

  • English: no definition, SPEC.ART


Noun

  • Na when person wan talk about particular ting out of two or many tings.
  1. I agree for dat one.  — (ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__29, I agreed on that one.)
    Di oda one  — (IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__52, The other one...)
    Di slim one,  — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__60, The slim one?)
  • Na when person dey talk about someting wey dey happen or don happen.
  1. Which one be dis one wey you just dey carry face for everybody?  — (NSC_Legbeti_2021. Exactly Why are you upset with everyone?)
  1. And one of im inlaw dey sick sef.  — (ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__113, One of his in-laws was even sick.)
  • Na when person select out of plenty people or ting,
  1. Na dis one i like pass for all of dem.  — (NST_cleaned__32671. I prefer this one more than all of them.)
    How Bible take use faith and love together, but which one big pass?  — (jw__13957. Of love and faith, whch is the greatest according to the bible?)
    I no know which one to call you.  — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__41, I said, I don't know which of them to call you.)
    E get one wey be sey me, how I wan say I dey jealous dem now.  — (WAZP_01_The-Ramblers_M__48, They want that, how will I say I am jealous them now ?)
    We fit pray long prayer or short one.  — (jw__14767. We may say a short or long prayer.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: preference