Difference between revisions of "one chance"

 
Line 10: Line 10:
 
# Na when person enter someting wey be sey [[e]] no get how to escape am.
 
# Na when person enter someting wey be sey [[e]] no get how to escape am.
 
#*: {{ux|dv|If you go slap solider, you don enter '''one chance''' be dat.|(If you slap a solider, you've gotten yourself into a big problem.)}}
 
#*: {{ux|dv|If you go slap solider, you don enter '''one chance''' be dat.|(If you slap a solider, you've gotten yourself into a big problem.)}}
# Motor wey dey carry people go wey go carry dem enter bush where de go kill dem or take people do rituals.
+
# Motor wey dem dey use tief people ting and kindap people.
 
#:* {{ux|dv|God save me as I almost enter '''one chance''' bus yesterday [[express]].|(God saved me yesterday as I narrowly escaped entering a kidnapper's bus.)}}
 
#:* {{ux|dv|God save me as I almost enter '''one chance''' bus yesterday [[express]].|(God saved me yesterday as I narrowly escaped entering a kidnapper's bus.)}}
  

Latest revision as of 08:29, 7 March 2024

Naija

Etymology

From: English one and chance

Pronunciation

  • wɔ́ntʃàns

Play Play

Noun

  1. Na when person enter someting wey be sey e no get how to escape am.
    • If you go slap solider, you don enter one chance be dat.  — (If you slap a solider, you've gotten yourself into a big problem.)
  2. Motor wey dem dey use tief people ting and kindap people.
    • God save me as I almost enter one chance bus yesterday express.  — (God saved me yesterday as I narrowly escaped entering a kidnapper's bus.)

Related forms

Translation

  • English: kidnappers, trouble