Difference between revisions of "ontop"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: English ''on'' | + | From: English ''on'' and ''top'' |
+ | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* ɔ̀ntɔ̂p | * ɔ̀ntɔ̂p |
Revision as of 15:25, 18 August 2021
Naija
Etymology
From: English on and top
Pronunciation
- ɔ̀ntɔ̂p
Preposition
- Sey person or someting dey top of person or someting.
- If fish no dey ontop my food, I no go chop. — (NSC_2021, If there is no fish on plate of food, I won't eat.)
- No put di bag ontop di egg, e go break am. — ( NSC_2021, Don't put the bag on the egg, would get broken.)
Related form
Antonyms
Translations
- English: on