top

Naija

Etymology

From English: top

Pronunciation

  • tɔ́p

Play Play

Noun

  • Cloth wey woman or man dey wear wey fit cover up part of person body.
  • E get some kind top wey I no dey like to dey buy for market.  — (There are some certain types of top I prefer not to buy at the market.)
  • She don tear my top for di fight.  — (She tore my top when we fought.)
  • Sey someting dey for place wey dey for up.
  • Na dat time di top of di water go dey shake.  — (jw__12200, At that time, the top of the water will shake.)
  • De need better ting, de want enter di top overnight.  — (JOS_05_Buhari-Government_M__67, They need something better; they want to get to the top overnight.)

Synonyms

Translations

  • English: Top(clothing)


Verb

  • Make dem add join put for someting.
  • Madam top my soup for me o! E too small.  — (Madam, add more to my soup for it is small.)
  • Di guy top my fuel for me.  — (The man added extra fuel to the fuel I bought.)

Synonyms

Translations

  • English: add