Difference between revisions of "ontop"

Line 8: Line 8:
  
 
===Preposition===
 
===Preposition===
* Make person or someting dey for up of person or someting
+
* Sey person or someting dey top of person or someting.
:* {{ux|dv| Tell dem make dem put de new block '''ontop''' de old ones take make foundation. |(NSC_Legbeti_2021, The new blocks should be put at the top of the old blocks when doing the foundation of the building.)}}
+
:* {{ux|dv| If fish no dey '''ontop''' my food, I  no go [[chop]].|(NSC_2021, If there is no fish on plate of food, I won't eat.)}}
:* {{ux|dv| I dey like bed wey duvet dey '''ontop''' de bedsheet. |( NSC_Legbeti_2021, I like a bed with duvet laid on top of the bedsheet.)}}
+
:* {{ux|dv| No put di bag '''ontop''' di egg, e go break am.|( NSC_2021, Don't put the bag on the egg, would get broken.)}}
 
+
====Related form====
 +
* [[top]]
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[top]], [[head]]
+
* [[head]]
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
* [[below]]
 
* [[below]]
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''on''
 
* English: ''on''

Revision as of 13:46, 18 August 2021

Naija

Etymology

From: English on, top

Pronunciation

  • ɔ̀ntɔ̂p

Play Play

Preposition

  • Sey person or someting dey top of person or someting.
  • If fish no dey ontop my food, I no go chop.  — (NSC_2021, If there is no fish on plate of food, I won't eat.)
  • No put di bag ontop di egg, e go break am.  — ( NSC_2021, Don't put the bag on the egg, would get broken.)

Related form

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: on