ontop
Naija
Etymology
From: English on and top
Pronunciation
- ɔ̀ntɔ̂p
Preposition
- Sey person or someting dey top of person or someting.
- If fish no dey ontop my food, I no go chop. — (NSC_2021, If there is no fish on my plate of food, I won't eat.)
- No put di bag ontop di egg, e go break am. — ( NSC_2021, Don't put the bag on the eggs, it would get broken.)
Related form
Antonyms
Translations
- English: on