ontop

Naija

Etymology

From: English on, top

Pronunciation

  • ɔntɔ̂p

Play Play

Verb

Transitive

  • Make dem carry someting put fortop of anoder ting.
  • Tell dem make dem put de new block ontop de old ones take make foundation.  — (NSC_Legbeti_2021. The new blocks should be put at the top of the old blocks when doing the foundation of the building.)
  • I dey like bed wey duvet dey ontop de bedsheet.  — ( NSC_Legbeti_2021, I like a bed with duvet laid on top of the bedsheet.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: something at the top of a thing