ontop

Revision as of 03:03, 15 August 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English on, top

Pronunciation

  • ɔ̀ntɔ̂p

Play Play

Preposition

  • Make person or someting dey for up of person or someting
  • Tell dem make dem put de new block ontop de old ones take make foundation.  — (NSC_Legbeti_2021, The new blocks should be put at the top of the old blocks when doing the foundation of the building.)
  • I dey like bed wey duvet dey ontop de bedsheet.  — ( NSC_Legbeti_2021, I like a bed with duvet laid on top of the bedsheet.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: on