Difference between revisions of "orobo"

Line 28: Line 28:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Make person get body well well
 
* Make person get body well well
:* {{ux|dv|All her children dem na '''orobo'''.|NSC_Olukayode.S.M__2020, All her children are all fat.)}}
+
:* {{ux|dv|All her children dem na '''orobo'''.|NSC_2020, All her children are all fat.)}}
 
:* {{ux|dv| I just dey look you as you talk [[yeye]] talk sey all di pipo wey be '''orobo''' na [[chopchop]] dey cause am. |(NSC_2021, I have been observing you say stupidly that all the people who are big are that way because they eat a lot.)}}
 
:* {{ux|dv| I just dey look you as you talk [[yeye]] talk sey all di pipo wey be '''orobo''' na [[chopchop]] dey cause am. |(NSC_2021, I have been observing you say stupidly that all the people who are big are that way because they eat a lot.)}}
  

Revision as of 06:19, 13 November 2022

Naija

Etymology

From: Yoruba ròbò to be fat

Pronunciation

  • ɔ̀rɔ̀bɔ̀

Play Play


Noun

  1. Person wey get body well well.
    • Orobo like you.  — Egbokhare_2020, Fat person like you.)
    • Why be sey lepa dey like friend orbobo.  — (NSC_2021, Why do slim people like to date big people?)
  2. Someting wey dey make wey big pass anoder one wey de don first make.
    • Abeg no forget to buy dat coke, di orobo for me.  — (NSC_2021, Please don't forget to buy the jumbo sized coke for me.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: fat, jumbo


Adjective

  • Make person get body well well
  • All her children dem na orobo.  — NSC_2020, All her children are all fat.)
  • I just dey look you as you talk yeye talk sey all di pipo wey be orobo na chopchop dey cause am.  — (NSC_2021, I have been observing you say stupidly that all the people who are big are that way because they eat a lot.)

Antonyms

lepa

Translation

  • English: fat