Difference between revisions of "orobo"
(→Noun) |
|||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Person wey get body well well. | # Person wey get body well well. | ||
− | #:* {{ux|dv|'''Orobo''' like you.| | + | #:* {{ux|dv|'''Orobo''' like you.|(Fat person like you.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Why be sey lepa dey like friend '''orbobo'''. |( | + | #:* {{ux|dv| Why be sey lepa dey like friend '''orbobo'''. |(Why do slim people like to date big people?)}} |
# Someting wey dey make wey big pass anoder one wey de don first make. | # Someting wey dey make wey big pass anoder one wey de don first make. | ||
− | #:* {{ux|dv| Abeg no forget to buy dat coke, di '''orobo''' for me. |( | + | #:* {{ux|dv| Abeg no forget to buy dat coke, di '''orobo''' for me. |(Please don't forget to buy the jumbo-sized coke for me.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 24: | Line 24: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''fat'', ''jumbo'' | * English: ''fat'', ''jumbo'' | ||
− | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== |
Latest revision as of 05:38, 4 June 2023
Naija
Etymology
From: Yoruba ròbò to be fat
Pronunciation
- ɔ̀rɔ̀bɔ̀
Noun
- Person wey get body well well.
- Orobo like you. — (Fat person like you.)
- Why be sey lepa dey like friend orbobo. — (Why do slim people like to date big people?)
- Someting wey dey make wey big pass anoder one wey de don first make.
- Abeg no forget to buy dat coke, di orobo for me. — (Please don't forget to buy the jumbo-sized coke for me.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: fat, jumbo
Adjective
- Make person get body well well
Antonyms
Translation
- English: fat