Difference between revisions of "orobo"

 
(7 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-orobo.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-orobo.m.ogg</sm2>  
  
===Frequency===
+
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 1
 
* Frequency rank in raw corpus: 24058
 
===Definition===
 
Person wey get body.
 
 
===Noun===
 
===Noun===
Person wey get flesh plenti for body.
+
# Person wey get body well well.
#: {{ux|dv|'''Orobo''' like you.|Egbokhare_2020, Fat person like you.)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Orobo''' like you.|(Fat person like you.)}}
#: {{ux|dv|All her children dem na '''orobo'''.|NSC, Shulammite_2020, All her children are all fat.)}}
+
#:* {{ux|dv| Why be sey lepa dey like friend '''orbobo'''. |(Why do slim people like to date big people?)}}
 +
# Someting wey dey make wey big pass anoder one wey de don first make.
 +
#:* {{ux|dv| Abeg no forget to buy dat coke, di '''orobo''' for me. |(Please don't forget to buy the jumbo-sized coke for me.)}}
 +
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
*[[fatibobo]]
 
*[[fatibobo]]
Line 26: Line 23:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''used to describe one who is extremely fat''
+
* English: ''fat'', ''jumbo''
 +
 
 +
===Adjective===
 +
* Make person get body well well
 +
:* {{ux|dv|All her children dem na '''orobo'''.|NSC_2020, All her children are all fat.)}}
 +
:* {{ux|dv| I just dey look you as you talk [[yeye]] talk sey all di pipo wey be '''orobo''' na [[chopchop]] dey cause am. |(NSC_2021, I have been observing you say stupidly that all the people who are big are that way because they eat a lot.)}}
 +
 
 +
====Antonyms====
 +
[[lepa]]
 +
 
 +
====Translation====
 +
* English: ''fat''

Latest revision as of 05:38, 4 June 2023

Naija

Etymology

From: Yoruba ròbò to be fat

Pronunciation

  • ɔ̀rɔ̀bɔ̀

Play Play


Noun

  1. Person wey get body well well.
    • Orobo like you.  — (Fat person like you.)
    • Why be sey lepa dey like friend orbobo.  — (Why do slim people like to date big people?)
  2. Someting wey dey make wey big pass anoder one wey de don first make.
    • Abeg no forget to buy dat coke, di orobo for me.  — (Please don't forget to buy the jumbo-sized coke for me.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: fat, jumbo

Adjective

  • Make person get body well well
  • All her children dem na orobo.  — NSC_2020, All her children are all fat.)
  • I just dey look you as you talk yeye talk sey all di pipo wey be orobo na chopchop dey cause am.  — (NSC_2021, I have been observing you say stupidly that all the people who are big are that way because they eat a lot.)

Antonyms

lepa

Translation

  • English: fat