orobo
Naija
Etymology
From: Yoruba ròbò to be fat
Pronunciation
- ɔ̀rɔ̀bɔ̀
Noun
- Person wey get body well well.
- Orobo like you. — Egbokhare_2020, Fat person like you.)
- Why be sey lepa dey like friend orbobo. — (NSC_2021, Why do slim people like to date big people?)
- Someting wey dey make wey big pass anoder one wey de don first make.
- Abeg no forget to buy dat coke, di orobo for me. — (NSC_2021, Please don't forget to buy the jumbo sized coke for me.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: fat, jumbo
Adjective
- Make person get body well well
- All her children dem na orobo. — NSC_Olukayode.S.M__2020, All her children are all fat.)
- I just dey look you as you talk yeye talk sey all di pipo wey be orobo na chopchop dey cause am. — (NSC_2021, I have been observing you say stupidly that all the people who are big are that way because they eat a lot.)
Antonyms
Translation
- English: fat