our
Naija
Etymology
From English: our
Pronunciation
- àwà
Pronoun
- Wetin person dey use talk about someting wey be im and oder people own.
- Even all dis hardship wey dey for our country, im don dey affect our, our girl. — (ENU_34_Malaysia-Guy_MG__33, Even all this hardship in our country has started affecting our, our girls.)
- Our papa say make our broder dey wash our cloth for us. — (NSC_2021, Our brother has been instructed by our dad to always do our laundry.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: our