our

Naija

Alternative Form

awa

Etymology

From English: our

Pronunciation

  • àwà

Play Play

Pronoun

  • Wetin person dey use talk about someting wey be im and oder people own.
  • Even all dis hardship wey dey for our country, im don dey affect our, our girl.  — (ENU_34_Malaysia-Guy_MG__33, Even the hardship in our country is affecting our girls.)
  • Our papa say make our broder dey wash our cloth for us.  — (Our brother has been instructed by our dad to always do our laundry.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: our