we

Naija

Etymology

From English: we

Pronunciation

Play Play

Pronoun

  • Wetin person dey use talk about imself and oder people.
  • We and all the animal go be friend.  — (jw__9167, We and the animals are going to be friends.)
  • I go write my own, you go write your own, we go combine am.  — (ENU_16_Fishfarm_DG__48, I will write mine, you will write yours too.Then we will combine them.)
  • We all gader go greet Oga for house when im no well.  — (We all paid the boss a visit at home when he was ill.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: we