out

Naija

Etymology

  • From: English out

Pronunciation

  • aôt


Preposition

  • Place wey no be inside somewhere or someting.
  • Get out!  — (WAZL_15_MC-Abi_MG__195, Get out!)
  • Customs tok-tok pesin Joseph Attah say pipo dey free to move in and out of di kontri as long as dem get genuine reason to dey di border.  — (bbc__26583, Customs spokesman, Joseph Attah said people are free to move in and out of the country as long as they have genuine reasons to leave.)

Synonymy

Translations

  • English: out